one thing I love about tiktok is that they will bring exactly what you're facing 🥰 I'm not alone
2026-04-05 09:37:30
514
Indica Flower 💐 :
Im dead inside ☹️🥺
2026-06-19 19:22:07
0
Kikiopemi💕 :
Behind closed doors: I dey cry wetin no good💔💔💔
2026-04-04 00:49:36
302
King Atlantic :
I no sabi ask for help. I prefer make people ask me. I’m used to being a giver and not a receiver and what to remain that way till the end of my beautiful life. Recently when I had to ask, I then understood how dreadful and unpleasant it is, where your survival and sustenance is entirely in the hands of other people. You’ll then see the true nature of others and as well the genuine sad reality of the struggle and lack others face. In all, we just give gratitude to God 🙏
2026-04-05 13:11:57
41
Talents Treasure :
Buju only makes me think of weed 🤦♂️
2026-04-16 13:17:17
0
Laruz Laporsh :
I get a lot to say but not by typing but by voice note 🥹🙇
2026-06-19 17:54:21
0
아데콜라 ❤️🤴 :
If I don put on my baggy,big top,sneakers,G shock and wear my perfumes commot I no Dey look like person wey Dey go through a lot 😩😭… Make God help everybody wey Dey struggle 🙏
2026-04-05 21:13:03
42
NO NAME 🏀🍡✨ :
Nothing like say u dey face with swag.moni de.
2026-04-06 20:25:58
7
AႦԃυʅ Aԋɱιԃҽ 🪖🦅 :
Nah why I Dey post TB just to feel among 🪫💔
2026-04-05 12:27:36
16
MOJILUXE_COUTURE :
I don dey face my own behind the scene,
And I no go cinema o
2026-04-05 07:31:40
26
V.I.C Interiors 🔨🪚 :
Omo me dey break down lowkey o 😂😂
2026-04-05 22:13:47
8
Kel_vin🧏 :
If I cry finish I go clean face continue nah Man I be 💪
2026-04-06 05:38:34
14
🖤🦇 :
Guyyy this as to be the realest shii I’ve seen so far for weeks now…all I can is God abeggg😭😭😭😭
2026-04-05 05:52:53
11
Lewis :
If you ask for help dem go discuss your matter
2026-04-05 20:44:41
8
TOPHAR :
Unfortunately dem don notice 💔
2026-04-05 07:54:40
11
joeklassik0 :
I Dey renew my own swag so u no go ever notice
2026-04-05 07:30:49
9
Lauren Elizabeth :
music name pls
2026-04-22 14:56:38
0
abtt.24🩸 :
You’ll never know 🙂👋
2026-04-06 18:34:34
3
🇧🇯🇳🇬❤️🔥NØVÆ King ☠️ :
:I no sabi ask for help 💔😔
2026-04-07 10:52:33
3
𝔸𝕝𝕙𝕒𝕛𝕚_𝕆𝕝𝕒 :
The swag don dey fade 🚶♂️😪
2026-04-06 19:20:10
3
QUAM☯️✌🏾 :
I dey face am with composure 😔🚶🏽♂️
2026-04-07 17:42:15
2
OLAJIDE🪖 :
2026-04-06 05:47:59
1
FOLA🪼🚹 :
we plenty for here
2026-04-05 18:48:28
4
To see more videos from user @moorenation001, please go to the Tikwm
homepage.