@paddykjnr: “Champion” Out Now!! @VEGAS TO DWLD 🎙️✨ Called and I Answered! The world is Healing❤️‍🩹🧎🏿‍♂️ #Healing #042 #paddyk #pain

Paddy k
Paddy k
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 08 April 2026 15:34:38 GMT
97797
13573
214
275

Music

Download

Comments

prinz.desire
prinz Desire :
if God don answer my prayer your song must Hala for my ride wey I go tire 🙏
2026-04-08 20:46:27
46
onwulichisom
WON🇰🇷🇰🇷 :
please 🙏 what is the name of the music
2026-04-08 21:39:28
7
aku_bigger
Aku Bigger :
Otito dili Jesu in advance 😭🤲🙌
2026-04-09 08:57:02
8
kodakofezeagu001
KODAK OF EZEAGU 💵👹🫂 :
My own be say where I Dey give make I no go borrow from there😔💔
2026-04-08 21:47:55
14
afande.festus
Afande Festus :
name the song and language please
2026-05-25 11:15:28
1
cjexclusivehaircut
De Alex :
Boos I feel you
2026-06-02 11:21:51
6
kosisochukwu036
Kosisochukwu :
praying against poverty
2026-04-08 19:26:55
11
shimarq
💵IKENGA💵 :
na me be the setting
2026-05-07 16:41:20
1
jfresh244
j-fresh s.v.o :
paddy k I believe you give a verse the world will notice 😭💔
2026-04-14 14:26:27
2
ask_ov_populah
️ :
My Biggest Prayers Na Make I No Ever Comot For Settings 💯🔥
2026-04-10 04:13:56
1
nastyb82
nastyb82 :
Your music na my daily hustle anthem sound , and I believe na Ogadimma di mma
2026-04-25 15:37:04
0
jiocars2
LARY J🔹 :
ahhhhh broooohh I swear I fit comot for settings AJE e no possible bro you dey bust my head guyy
2026-06-02 07:40:44
1
ricchbby01
good vibes🎧 :
:Praise be to God in advance He go answer my prayers at last😭 🙏
2026-06-05 00:24:33
1
ghazadegibbor1
Ghaza De Gibbor 🕊💜 :
bro feature Evado on this 💜🥰
2026-04-09 06:12:53
2
dublinfx
Dublinfx⚡ :
so real💚
2026-04-09 13:00:18
2
tochidavid772
preto nwa cool way :
bro I too love your vibes abeg keep it up,you dey make me believe there's hope
2026-04-10 21:57:25
1
kingsman.twin
Kingsman twin :
You too much legend 🔥🔥🔥
2026-04-09 13:51:28
1
ojivibes
OJI VIBES :
steady grinding 💯💯💯
2026-04-08 15:46:34
3
softsos7
SOFT A1 🇮🇩 :
paddy k thanks for this one champion you're spiritual soul. 💯 God will bless you for me and also bless me for you.
2026-04-11 13:02:21
1
vanom572
NAKED 💭 :
omo see song💝
2026-04-08 23:14:24
1
m.r_d.y.c.e
. :
As ah Dey read my bible na this song ah Dey use😭🫩
2026-04-09 15:17:22
1
suredelivery_boi
YRN SUNSHINE GADGETS :
Omo from Bench to 1st 11 squad na wetin we'll craving for o ✌️
2026-04-09 19:43:09
1
aniboy_crypto
Papi 💯 :
God abeg no let me comort for settings ohh 🤦‍♂️😩
2026-04-09 06:44:03
1
chibuikesunny2
CHIBUIKE M✨ :
Paddy k oye egwu
2026-07-05 20:05:41
0
macdon004
🎼Real macdon🎲🎤 :
So we pray 🙏🏿 💚💚💚
2026-04-08 16:42:30
0
To see more videos from user @paddykjnr, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About