@caros_son: 😔😔😔

Uncle Emeka 🧸
Uncle Emeka 🧸
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 09 April 2026 10:00:58 GMT
123802
10306
332
1548

Music

Download

Comments

staypositive927
Son of grace 🌞 :
No matter how life treat me, I no fit play with my look's, even now sef life de show me shage but you see my look's? I no fit play with am
2026-04-09 19:33:01
120
philippower2009
philip power :
omor like play na the stage i dey now 😂😂😂😂😂
2026-06-23 23:11:08
1
just_philwayne
Phil Wayne :
I dey call am rough hair aesthetic 😅
2026-06-25 21:25:46
0
honeybee_beauty_hive
Honeybee Beauty Hive :
Na that stage I dae too o😂😂
2026-04-09 10:35:24
174
bigcourage22
Nonchalant courage 🙂‍↔️🦅👑 :
Nothing spoil 😂
2026-06-19 02:13:00
2
humphery62
KING DAVID :
Jesus.. I don forget
2026-04-09 12:42:33
33
crystal_king_19
CRYSTAL KING 👑❤️♑️ :
See bills Wetin join me and barbing 😂💔
2026-04-10 03:13:55
9
destiny82733
🦍🖤 Big d y 🖤🦍 :
I swear
2026-06-09 00:14:03
2
jerry_savage01
JERRY 🪖 :
I go dey talk say nobody Dey look me 😅
2026-05-03 15:07:13
0
onyi_086
Helen :
Yes it will grow see my own 🥰
2026-04-10 00:45:12
9
promise4208
Promise010 :
I don reach dat stage like 10times this year
2026-04-09 20:41:31
5
stephenmorris00789
Morris 😎💼 :
I think say na only me 😫😫😂
2026-06-18 13:24:18
2
invertedkelv
invertedkelv🙃♓️ :
Hair wey I don dread with my hand
2026-04-09 22:22:42
6
special__bwoi
special__bwoi :
I Dey with you 😂😂😂😩😩😩
2026-04-10 06:57:31
2
kokowealth
Koko :
Na so my own be now. 😂😂😂 Watin I Dey cut hair for
2026-04-09 12:10:31
5
the_real_bigshark
THE_REAL_BIGSHARK :
Na that stage I dey like this 😂
2026-04-09 21:38:10
5
dannys.closette
D.C 🈴 :
Anyhow e go be ✌️
2026-05-01 16:53:17
1
geedammy5
Dammy❤️‍🔥🥀💖🫂 :
Na dt stage I Dey 😭😭😭
2026-04-09 10:10:30
6
lamba.wealth
𝕃𝔸𝕄𝔹𝔸 🪖 :
Omo na once I go shave today oo 😂 make I know where I Dey for inside 😂
2026-04-10 20:56:24
2
miebi_001
Miebi🏓 :
lol 😅 na that stage I dey now...
2026-04-11 19:24:44
1
frankatheerascal
FrankatheeRascal :
na stage I dey last month
2026-05-27 23:38:46
1
izzy_xoxo011
Izzy Elu :
even my beards, I just leave them there make them just dey give me weird looks
2026-05-05 21:24:47
1
usc_talented
usc_talented :
I need a lot of motivation before I barb hair🤣
2026-04-10 03:53:30
2
de_muller1
MR CHUKWUEMEKA :
I don delete all my pictures and social media 💔
2026-04-09 17:59:56
4
To see more videos from user @caros_son, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About