@bheart010:

𝓑𝓛𝓐𝓒𝓚….🫀🥀
𝓑𝓛𝓐𝓒𝓚….🫀🥀
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 09 April 2026 20:20:00 GMT
235085
34340
279
9957

Music

Download

Comments

mahadeesanusi
FASHIONBOY FX :
I first think say na motivation 😂😂
2026-04-12 17:03:58
946
m_mikey05
m_mikey05 :
Person come still dey owe Opay money join 😔
2026-04-12 21:02:56
322
nathaniel00111
Private 🧞‍♂️ :
And no be say food no Dey ooo 😌😌😌😌😌😌
2026-04-09 23:27:26
77
iyosagie_
Iyosagie_ :
Sh!t is getting worser by the day 😭
2026-04-12 19:31:01
36
davolee455
Davolee :
Can anybody help me with anything pls 🥺 I'm really suffering in school right now 😞 Thinking of even dropping out soon
2026-04-13 22:19:27
10
chimide01
🏝️-CHIMIDE-🪖🏝️ :
Make una join hand send me 1k o Bible even talk am self 🙂‍↕️🥹
2026-04-12 11:34:16
84
denischrispus
Chrispus 💫 :
wow from grass to forest!
2026-04-12 19:16:09
40
ayomide2.10
LONER💥 :
Even in hardest time God still good.
2026-04-13 22:50:30
19
blackisntreal
𝕓𝕝𝕒𝕔𝕜 :
we’ll be fine twin
2026-04-14 21:45:43
20
goldfx1_
Gold Master 👑 :
My own I just dey cry since today.... I never even chop since today, small money wey I get yesterday make I use am guide I just lose am that same yesterday.... since today nobody dey man account, lol and for me to see small money again na till month end. momsy and sis dey villa dey cry say nothing dey make I send small thing but Dem no know say e no just dey at all 🥺... but it's fine God is on the throne inshallah 🙌
2026-05-20 21:58:36
0
masterdaverajah
Κύριος Μωυσής 👑 :
3 years ago I could afford things for myself but now I nor remember the last time I buy myself clothes😶‍🌫️😜
2026-04-13 21:35:59
2
emmanuel31011
乇๓๓𝔶~ⓕx🧃💲 :
I don leave my power bank for where I charge am because I no get money to carry am 😔😂
2026-04-14 20:26:19
8
heismolly11
꧁𓊈GΞRRAŦ𓊉꧂ :
nor be everything be motivation me don dey open eyes dey ready to read the next sentence 😂
2026-04-13 09:25:55
5
justwinner34
Winner ˚.🎀༘ 🧸ྀི :
lol 😂 3 yrs ago I came to the island i could not afford clothes even slippers now I can I just randomly buy bags I don’t really need I pay rent I’ve never struggled for food 😭I’m so grateful God came through I don’t panic anymore I know he’s listening and seeing me he always sends help my way 🥰
2026-04-13 08:08:45
5
semilore0131
Semi Lore :
we must win 🤲
2026-04-12 12:35:30
5
ayoola4pf001
𝐀𝐲𝐨𝐨𝐥𝐚𝟒𝐩𝐟 ✞ :
🚶‍➡️💔
2026-04-12 16:24:57
5
he_is_tuna
he_is_tuna :
2026-04-10 21:44:27
7
quando4204
Quando4204 :
can't watch this for free let me send u Simba as a gift from my heart😂
2026-04-14 21:59:35
4
marheeya21
MA…….🧚🦋 :
Guyyyyyy😂😭
2026-04-18 17:13:08
1
fps_x1
TIKTOK 🛍️ :
2026-04-14 19:51:53
1
joshua5q
Josh$-Boy🖤✨🚀 :
omo 💔😂
2026-04-14 10:11:43
1
escape4r
escape :
God of 11:59
2026-04-14 00:48:40
3
triumph_43
triumph🫠 :
2 years ago I dey in good condition but looks at me now , na my bed be my best friend.
2026-04-16 12:06:41
3
To see more videos from user @bheart010, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About