Bro truth be told some of our parents no really try mk we just forget
2026-04-10 17:24:54
696
ChillPill💊 :
When the foundation is poor, the structure cannot stand
2026-04-11 18:13:29
231
Ladykay-Irene :
help me tell them oo
2026-06-04 20:42:33
0
GOLDEN :
Omo na me day blame myself now😂😂😂😂😂😂😂
2026-04-10 12:15:45
250
WF KALA 🥷 :
I no dey born or marry 😑
2026-04-10 17:48:25
48
ClassicJjosh :
I don ask my pal for forgiveness
2026-04-10 19:12:21
39
Kingbankz Banky :
bro na true talk
but e be like say I go follow the wrong way
2026-04-10 12:17:11
7
Glowing_ivy☘️🦋 :
Guy I no fit take am again 😂 I don follow u this my second video of u am seeing first was “life wey I use nose mask protect “guyyyyyyy😂😂 u Dey talk ehnn
2026-04-11 19:02:26
8
St walker :
They were living life for the first time too, they are not perfect. It ur job to fix their error and become a better parent to ur kids. Life no easy for our parents too and dem self dey take decision as it goes ni. No be say dem know it all too
2026-04-11 10:09:33
7
chacha :
Yes we’re responsible for our lives as adults but background matters.Growing up without support makes the journey longer not impossible🤦🏾♂️
2026-04-12 17:14:22
10
O↪️T🦺🇬🇭 :
I no even reach 24 but the difference is clear 😂
2026-05-05 07:21:29
7
D9ine :
is he saying the truth 🤔
2026-04-10 12:57:39
25
scany pee :
bro economy too hard especially to us under 20 were no dey with their parents
2026-04-11 09:58:36
5
Prime :
but I no get any pikin na.
2026-05-03 19:29:58
2
Joe Ghana @g mail.com :
bro you are referring to me
2026-04-11 19:56:01
3
Spensive :
omo😂
2026-04-11 13:58:43
1
ONYEDIKA ❤️🦅 :
2026-04-10 15:51:49
2
Emmy :
2026-04-10 18:16:17
4
Sancho🇱🇹🇳🇬 :
I Dey try my best na
2026-04-10 17:57:24
4
LI♌️PIN :
I didn’t ask anybody to born me 😁
2026-05-19 12:27:57
1
To see more videos from user @unrulyfilmz, please go to the Tikwm
homepage.