losing money 💰 when you have no money is a different 😳 heartbreak 😭💔
2026-09-02 17:44:35
0
Sheriff :
Going broke cause I was trying to make more money with my money 💔😓
2026-04-12 08:35:17
452
Justinvibe7 Studios :
Tottenham 1.5 cut 🥹🙂↔️
2026-04-12 16:09:16
18
Ridwan💪 :
Doing ads without chat up 😔💔🤦♂️
2026-04-12 13:12:51
139
Emmy :
sch fee dealine is on Monday I sha manage collect 100$ but sch fee na 170k... long story short lost the whole 100k to sporty just because I dey find 70k
2026-04-12 18:48:08
26
𝐑𝐢𝐠𝐡𝐭𝐞𝐨𝐮𝐬 :
I loss my Trust wallet phrase of $213k…. Money wey I don save keep since last year Dey come bruh… 💔 (my life don spoil bro) 💔
2026-04-12 17:05:01
14
K-Naitin 👻📿🐍🎧 :
I use my last 20k run ads dem tear the fb 5mins after 🤧💔
2026-04-12 14:09:55
11
KOSI :
Under 5.5🙂↔️1st half 4-1
2026-04-12 14:25:57
78
Ajeh🎭 :
Nah who e do go understand
2026-04-12 14:40:53
13
pypa👿 :
This shit hurt a lot man 😔
2026-04-11 20:07:59
57
MATO 🪖 ✨ :
Omo sporty 😳
2026-04-12 11:42:37
9
Rahman💚❤️ :
Under 2.5 goals half time =10min 2-0💔🥺🥲
2026-04-13 06:21:46
9
JJESSY✨🤍 :
omo Barca chop my 50k I wan cry and I na my last card😭😭😭😭😭
2026-04-13 18:19:59
1
zeez🀄️ :
Just like playing sporty under 3.5 don play 3-0 first half 😔
2026-04-12 18:53:27
5
meek857 :
You go just they force smile Omo
2026-04-12 08:50:02
13
~MANUEL~ :
are you talking about sporty mate?
2026-04-12 15:27:54
10
Micheal💕🌴 :
Real 😭
2026-04-11 14:47:00
24
£𝕞𝕞𝕪✰ :
Especially losing it trying to find more money 😔
2026-04-13 08:30:11
7
NBA hoodboy :
Omo guyyyyy 💔💔 I lost 1$k when I no even get 1k for aza
2026-04-12 08:43:15
5
Ãðẽbõšš :
Fr bro 😔😔, na too just say omo
2026-04-11 19:18:39
6
DSP :
Aje seh
2026-04-14 11:31:25
1
LUNGU Studio x :
😂 Swrs
2026-04-14 03:59:13
1
"🧌Fat🧌superman"💯🧌 :
omoh
2026-04-13 18:50:13
1
CUTEST SOFT 🥀 :
Fr
2026-04-13 20:47:59
1
To see more videos from user @ebubeloveshoes, please go to the Tikwm
homepage.