If person no play good scenarios for head sleep no dey gree come sometimes
2026-04-13 13:42:53
166
️ :
Bro you dey speak my mind for real 💔😪
2026-06-03 17:42:22
0
Big JP👑 :
Omo e pain me say na only me be boy when my mama born I day jealous people when get brothers fr 💔 omo e no easy
2026-04-13 17:10:40
121
CALMGUY 🤧🙂↔️✝️ :
Sometimes I Dey cry for night especially 😂💔 na me be first boy 😩
2026-04-13 04:39:28
174
Blacky West :
Nonchalant me Acting all Cool as if I didn’t just loose myself low-key, but nothing spoil 🙂↔️
2026-04-13 11:51:40
103
CHASELUXE 👕 :
That’s why everything I do gotta make sense!!
2026-04-13 07:35:59
67
Oma Luxe Fashion Services 🛍️ :
Na only me oh no family no friends no relationship 💔 e no easy shaa
2026-04-13 06:36:43
90
. :
I no fit count how many times I don cry this Year alone 😂
2026-04-13 07:56:53
35
Anti social 🍃👾 :
At times I go dey motivate myself say I dey try at times I go just weak dey tell myself say I no dey try 😔
2026-04-13 15:57:16
29
DRE♾️🖤🦍 :
dem Dey always see me as Merlin and that’s because of the kind reputation wey I don build …! You can never see me complain or fold around people…,just me and my god 🖤😔
2026-04-13 17:09:08
20
That 🖇️ Guy :
I think say nah me cry pass sha 😅 first born dey try sha
2026-04-13 11:20:43
8
Daddy’s gal 😍 :
And the fact that not a single soul know what you go through behind close doors 🥺
2026-04-13 14:06:23
19
™️⚜️ :
first borns bro 😔
2026-04-13 15:09:50
9
Gmelo🪽 :
it's painful man
2026-04-13 16:16:20
6
Arinze Wisdom :
this time around last born the face a lot pass some senior Brothers 🤦💔💔
2026-06-03 11:29:17
0
Jewelrybybigclara🛍️🛒 :
Only child is so draining 😭
2026-05-28 18:47:09
1
Chukwuezugorom :
I don break reach level wey I dey cry for heart but tears no dey greet commot😭
2026-04-13 14:32:28
7
tavershima._ :
Na God be my senior brr. I Dey always vent to am!! 😅😅
2026-04-13 11:21:25
5
Nailedbysteph 💅🏻❤️ :
I wish I had an elder sibling 🥺❤️🩹
2026-04-13 10:54:48
8
BIG WIN🦑🌟 :
No p man no elder bro, just the boy experimenting life. I nor even get friends man🤣
2026-04-15 11:38:56
12
24🥤 :
You just talk everything wey de always de my mind 💯
2026-04-13 10:45:23
8
AB creative wears♒️ :
sometime I go wan crazy thenI rember myself am building and i look around how far i have come then that give me more reason to hit it more harder
any everything stay calm while solving things that way u can get more clarity 👌peace
2026-04-12 20:41:24
7
iambabyjez :
Sometimes you go cry for toilet When you cry finish you go wash face go outside continue work from where you stop cus if you don’t IKU PA E 😩
2026-04-13 06:51:19
6
To see more videos from user @osialigned, please go to the Tikwm
homepage.