@lordzeus_101: I tell una say church must hold today, nkea bụ ihe ọgugu Umu ejima degaara ndi Lord Zeus family. How una see today’s service? @Ejima042 ✌🏿❤️
May your daysis be long as you like this comment 😌 Zeus good man of the people 🥰
2026-04-13 03:26:05
13
🌺 IEmitLight💡🌹 :
Drum 🪘 is beating…. I am drinking holy water 💦 🤣Always waiting for this part
2026-04-14 17:49:24
26
꧁𝓩𝓲𝓷𝓷𝔂𝓵𝓪𝓼𝓽𝓲𝓮꧂ :
May your daysis be long ooo!!!
2026-04-13 06:13:47
24
Snazzy :
Dayziz to all I am karid, walk and never stumble 🌴 Ilya du kokoroko🌴🌴
2026-04-13 23:00:34
26
oluchi :
I really enjoyed this song
it can only get better 👌
2026-04-17 16:43:35
5
Omar❤️❤️ :
IG wan wine me na once I come TikTok to watch the video 🥰
2026-04-12 21:39:55
49
🇺🇸👿 KC ART €XÇHÅÑG€🇺🇸🇬🇸 :
Palmwine must flow! Calabash must rise! This your jam na high level spiritual vibration!
I hail thee o great comrade of sweet sound! This no be ordinary jam na correct ancestral frequency wey dey align body and soul! As the rhythm dey enter, na so the spirits dey jubilate, elders dey nod, and the whole shrine dey activate!
2026-04-13 08:47:54
46
D 99 moon :
EROSION Ashaina ebuka 💚🌴
2026-04-12 23:29:22
27
user JC ADDMORE :
God abegoooo, make I no enter trouble for dis music na so me and my kids dey sing am everyday for house music sweet no be small
2026-04-12 22:54:52
47
pretty ukamaka :
song too sweet abeg
2026-04-13 20:44:32
7
Alia🔞🇸🇳🇾🇪🇿🇦 :
🌴💛:Songito to walk and never stumble 🌴💚
2026-04-12 22:13:47
11
💦JANUARY 18💦 :
Oya let’s tear step 🥰🥰
2026-04-12 21:14:52
14
To see more videos from user @lordzeus_101, please go to the Tikwm
homepage.