I see myself eating in dream always.
please what is the meaning.
2026-04-18 08:00:51
22
inson730 :
dream of school were i don go before dream many times and i don go location but not work
2026-04-22 08:03:33
8
Ãsk àbøút Évil këlly 🐍💡 :
Sometimes I see my seif in my old school when I'm sleeping
2026-04-18 13:24:33
8
@BUKY💞💰 :
nah wetin dey do me no be lie
2026-05-10 21:17:09
5
bright Collins :
me self packaged this month but I never see result but the one I first packaged 3 day I confirm am but the last one I never see am and I'm disturbing
2026-04-23 09:53:13
2
Alert Money :
Big oracle for big reason please 🙏 I need you I never go anywhere because I’m very scared but I have noticed that you’re great man
2026-05-02 02:31:30
1
♡(。•́‿•̀。)♡ 𒁓𒀀 𒁇𒑚𒐏𒐞𒌨 :
if u make mistake and later adjust e go still work for you?
2026-04-15 15:42:48
6
! ᴇʙᴜᴋᴀ 🏂★ :
I dey see myself for my old secondary school oh 😳, so na why this thing wey I dey take and am already complaining that what am doing its not working for me
2026-04-22 18:35:21
1
🚘🚘 :
omo my own be say if I wan wake up e go be like say something dey press me down
2026-04-22 06:43:20
4
Tejiri :
Sir please I sent you message for DM if you dey less busy remember me 🙏
2026-04-15 17:29:58
3
L man467 :
that's true I have lots of dreams
2026-04-15 16:02:00
2
wicked DST🥸 :
Mine is months now but I believe I don’t doubt . Cause prayers takes time to be answered. 🙏💯
2026-05-31 09:48:39
1
KellyOsbourne087 :
me to I need ur help
2026-04-18 12:41:35
2
Leoniesmith🥀 :
I have all this dreams plz how can I do the cleansing
2026-04-15 16:27:53
8
Real Jonathan E. Marsh :
Oracle na big name
2026-04-20 15:53:32
1
🌴Riçhīī🧌 :
real talk big oracle
2026-04-26 00:43:58
1
Divine Funds 💰💵🤑 :
you fully correct bro 💯
2026-04-15 17:15:25
6
PRAISA 🤓🪫 :
How do I know where I’m from ?
2026-04-20 23:43:21
1
I K E N N A🐺 :
Omo, my own don pass a year plus Nothing to show, and these dreams wey you dey talk na wetin dey happen to me sometimes🤒💔
2026-04-19 12:35:58
3
okwuchukwu okolie Emmanuel :
I respect you today bro
2026-04-18 06:11:03
1
SBM MONEY 🌖 :
I swear
2026-04-18 08:16:46
1
udochukwu 🇩🇪 :
I'm seeing myself in dream while playing with my class mate in primary school
but I'm not longer a student ooo
2026-04-18 18:05:47
1
wicked DST🥸 :
No be lie u talk boss 💯🫶
2026-05-31 09:50:20
0
Seth Agborubere 💥 :
You cap ethical guyy!
2026-06-01 15:22:07
0
Œ __FFICIAL JNR DC :
i swear
2026-04-17 13:53:40
0
To see more videos from user @oraclemademe1, please go to the Tikwm
homepage.