@mrgreatkisser: Am not owning anybody 😭😭 #warri #naijatiktok #nigeriantiktok🇳🇬

IGHOMUWE
IGHOMUWE
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 16 April 2026 12:52:25 GMT
983554
100006
2833
23210

Music

Download

Comments

adewale_59
adewale_59 :
Plus 300k wey I owe PalmPay… I’m a millionaire in debts 😂😂
2026-06-01 15:40:47
1824
jojolee856
jojolee :
How much my grand pikin Dey owe
2026-05-27 21:34:32
4156
celebritybig_daddy
🅑🅘🅖_🅓🅐🅓🅓🅨 🅕🅧 :
for money wey I no see 😂
2026-06-04 06:19:32
1
prettyabby110
𝐀𝐛𝐢𝐠𝐚𝐢𝐥💗🧚‍♀️ :
I never pay FairMoney self😩😂😂
2026-05-20 18:23:45
3101
johnnyojohn
ORACLE 📿📿🎱 :
I wan pay my own which account?
2026-05-27 17:34:17
1412
collinscollins060
COLLINS :
Plus the one way I dy owe OPay PalmPay okash and other , Omo 😳
2026-04-16 18:57:55
1059
jenni35041
jenni35041 :
15 likes for 15 likes who is in
2026-05-29 21:10:27
60
supreme.sew
supreme sew :
Plus the one wey I dey owe OPay
2026-05-29 17:38:56
106
oluwa_seun4
Queeny👸💕 :
When I collect loan wey I no know😭
2026-06-01 04:01:15
53
_officialsaf_
_officialsaf _ :
follow me or follow tinubu
2026-05-31 20:54:30
8
ajibike370
Ajibike 💕😍 :
Omoh is not funny but I just Dey laugh 😂😂
2026-06-02 18:18:53
6
mufeedawada
Mufeeda wada 🦋🥀 :
if na our sins , please forgive us
2026-06-03 18:47:45
2
alade_focus
alade_focus :
Abeg oh waiting I buy oh mummy cee oh
2026-06-04 00:48:27
1
thisisenya
Stæve Jr. 🥏 :
and I dey owe Palmpay 280k ooh.. total na almost imaginary debt ooh
2026-06-03 16:17:08
2
chibest2525
Chibest :
Plus the 500k I dey owe fair money 😂
2026-06-03 12:34:43
0
philippraise12
Philippraise12 :
me when never chop today nia dey owe 😒😒
2026-05-22 20:00:34
21
theluxuryusher
@LagosEventGirl🫶❤️ :
Abeg e reach me to laugh 😂 😂😂😂😂
2026-05-30 13:39:28
23
livinggold88
LivingGold Integrated Farms :
I will still borrow more, to make it up to 1 million each. 😏
2026-05-23 10:36:27
307
dee_beauty09
Dee_beauty09 :
Each as how no include me o😂😂
2026-05-28 08:05:24
35
epitome_ash
🫧ROSHEEDAH✨🌸 :
Me wey my net worth no reach 7500😂😂
2026-05-29 19:25:21
14
To see more videos from user @mrgreatkisser, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About