@_small_koko_: #goviral

🇬🇧 𝕶𝕺𝕶𝕺-𝖕𝖔𝖚𝖓𝖉𝖘 💶
🇬🇧 𝕶𝕺𝕶𝕺-𝖕𝖔𝖚𝖓𝖉𝖘 💶
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 16 April 2026 19:56:51 GMT
435269
69122
1187
9398

Music

Download

Comments

softboit
SØFT 🤬🥷🦂 :
e get where you go think reach you go Burst laugh 🤧💔
2026-04-17 09:41:12
1146
inhell.999
️ Mr Ramsey 🏖️ :
Omo where person won take see cl like dis😓😓
2026-04-17 20:03:51
368
billionz3185
Billionz❤️🚀 :
God Abeg bless all working boys 🙏🙏🙏🙏
2026-06-16 13:06:50
1
tee_brown_001
Tee brown Of Delta🇭🇹🪫💤 :
Omo na every little things come Dey vex me this days bro😔❤️‍🩹
2026-04-16 20:14:45
196
verifiedputcall
Verified Put Call 💹 :
Hand wey like my comment no go ever lack 🤲😅
2026-06-10 22:39:48
11
tutumigwor
🌴𝓣𝓾𝓽𝓾🌴 :
my life dey funny me lol
2026-04-17 17:32:36
167
destinyfra22
Destiny :
Guy I just happy now you don carry me enter thinking again
2026-04-17 18:34:52
65
verifiedunknwn_fc
Verified✓UnknØwn_FC :
Even for sleep my mind dey beat 😑
2026-04-17 19:37:23
58
muba565233
M U B A S H I i₹ U ♡✨ :
Omo my mood don change again
2026-04-17 19:18:55
49
josh79445
josh :
try to make your self happy while you solving your problems
2026-04-17 20:31:14
19
yungshegzy8
ŽÎŁŁĔŘ ♦️ :
Bro I was literally laughing hard until I scrolled and saw this 🫩
2026-04-17 20:20:37
13
bigsparko5
Big Sparko 🤗 :
guyyyy 💔💔💔I no no when last I even get one paying cl self 😪 😔
2026-06-16 22:41:22
0
bigbright598
dgaf :
I nor dey even follow anybody talk again 😔
2026-04-17 19:48:18
5
evil.icon0
. :
E go far sometimes I go thick if me de different from everybody I de work hard oo but no evidence 🥺
2026-04-17 13:47:16
6
bigmafianba
🩸 B i G ~ M ª F i ª 🩸 :
ahswear nothing funny bro 😔
2026-04-17 20:31:29
6
fk_classic_fashion
FK_FASHION ✂️🛍️ :
Omo why you remind me again
2026-04-17 19:53:04
6
gentle.xscobar8
Gentle🌲 Xscobar🌴🌴 :
Ajeh bro. this one touch me 😓💔
2026-04-17 19:52:04
6
mubzy329
爪ㄩ乃卂尺卂Ҝ 🪖 :
I swear I Dey laugh before and I saw this post and I sad 😔
2026-04-17 20:43:50
30
march25bt
I'm different 🤨 :
I no fit talk make I better go fine fb 😭😞
2026-04-17 18:30:18
10
vic_key_0.1
💆‍♂️ :
I for no enter TikTok as I wake up oo💔😔
2026-04-17 11:57:12
5
temitidayo89
𝕭𝖗𝖆𝖉𝖑𝖊𝖞🔥❤️‍🔥🥰 :
I no Dey laugh o I just still Dey imagine kind life I go give my mama enjoy 💔❤️
2026-04-17 11:59:05
16
estafaron1
🐉Ć̴̥͔̂̓E̷̹̘͓͐̇̕O̸͉̭͒̌̓ͅ🐉 :
Na me you insult like this bro 🥺
2026-04-18 18:48:16
7
m.r_b.a.m.z.y
☆J̶u̶s̶t̶ ̶ß̶a̶m̶z̶y̶ 🥷 :
I con dey fear to watch tiktok nowadays 😮‍💨
2026-04-17 14:27:36
27
To see more videos from user @_small_koko_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About