@frangibbsautos1: Wasiu WO MOTOR x5*😅 *JESUS😅🤣 #500kviews #Cars #trendingtiktok #fyp #tiktokvideo

Frangibbs Autos
Frangibbs Autos
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 16 April 2026 20:47:37 GMT
546994
70078
386
42213

Music

Download

Comments

mofyem4
mofyem :
Hustle keh. Hustle no fit buy am o
2026-04-17 08:13:58
634
ogwize2
ABDUL WASIU :
I kuku no sleep 😭
2026-04-17 05:16:54
1692
realcokeboy
CokeBwoi 💰 :
That’s (jamiu) Gbowogbowo voice. Wasiu is his friend (Wasscourt). Gbowogbowo has Bentley and that RR now. Wasiu is equally rich too
2026-04-17 13:39:05
101
lavish1246
🗣️ :
pause video before reading comments save data werey
2026-04-17 11:36:52
14
keffibanks
Opeyëmi :
Wetin funny me pass be say my name nah Wasiu nah me him Dey talk to😂😂😂
2026-04-17 06:51:58
40
funke.12
Funke.12 :
My babe said he already has garage😂
2026-04-22 07:07:14
1
bigzarmani09
Zarmani :
Nah car stand abi person garage
2026-04-20 18:19:41
2
weez_mania
Klepto-mania🥷🏻 :
Na the second time wey person go motivate me be dis 😪 e too early na. Wetin Wasiu do una self
2026-04-17 07:51:45
9
wassco_o
ENGR WASCO :
Abeg which hustle fit buy dis, cuz Wasiu don hustle tired ooh 😯
2026-04-17 11:17:53
10
jay_bee098
LOLADE🕊️🐈 :
Abeg make person put the sound for snap 😁
2026-04-18 03:28:59
4
bwasford
bwasford :
I go buy my own soon 🔜
2026-04-17 21:46:13
3
omo_oridara
BIG OSHAA☠️🔞 :
I kuku Dey try my best 😭🤦
2026-04-19 07:05:15
4
yungwaze24
ʏʊռɢ ♐️ 👑 :
Must u mentioned my Name I dey hustle now 🥺🥺
2026-04-17 20:44:24
7
mrpepper.16
OMO ALOWOLOKE 🐍🌎🌒 :
Waiu wooo motor 😂😏😏
2026-04-17 06:18:29
16
seunmotors
seunmotors :
Na dealer shop ?? 😂😂😂😂 Abeg I don confuse…Kilode 😂😂😂
2026-04-19 18:58:54
2
bigwhitediamond
whiterians :
My type🥹🙏
2026-04-17 16:45:10
2
heorshe83
HE OR SHE💛 :
🥺
2026-04-17 10:24:45
5
oluwabiggg
Oluwabiggest.art🍃💨🤐 :
Me Sha know say forga no fit bag am 😫
2026-04-19 02:29:52
2
miraj0761
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴￴￴ ￴￴￴ ￴ ￴￴ ￴ ￴￴￴ :
Jale 😂
2026-04-17 10:47:37
2
ajoke1.15
Ajoke💖😊 :
Luxury cars😩😍
2026-04-17 08:30:53
3
lahrntomi
Lahren Tomi :
Na me be wasiu guys🙂😶‍🌫️
2026-04-17 21:17:12
2
oluwabusayo.darasi
last born🥰 :
God pls know forget me oooo
2026-04-18 21:15:12
2
pellerian12
PELLERIANS FANS BASE 🦂🦂 :
you just dey shout my name up and down 😏
2026-04-17 21:15:40
2
To see more videos from user @frangibbsautos1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About