that snare too much jor
nah the snare spoil ham jor
2026-04-17 06:46:15
184
TUNDE OLADOSU :
your backup voice lady deserved award
2026-05-14 11:44:35
40
badguytizzy :
The dummer bad 👏 👏 but the snare too loud, but overall, that was a good performance 🔥
2026-06-12 01:32:56
0
Oluwa do something :
Abeg show me that guy on drum set haaaaaa. He really try
2026-04-17 23:06:21
104
Ayomide Omo majemu🌈🌈🌈 :
pls next time ,show us d drum set guy that play for u abeg ,d guy too good
2026-04-18 09:40:00
16
THEHOLYBOY :
Which year I want sabi drum set like this guy 😳😳
2026-04-19 13:28:47
44
🌑LUW⏏️NISH0️⃣LA😤 :
Drums is too much than the lead talking drum
2026-04-21 16:33:00
8
Zion kitchen :
Yebooooooooooooooooo❤️❤️
2026-04-17 08:44:38
91
AROLE OMOALASE :
omoh that lady is good.....mo gbe fun
2026-04-17 11:42:34
92
Rajicash :
omo this ayan really tried but that snear pressure too much ...the guy dey para 😂
2026-04-17 11:18:09
14
ISHOLAADE 📿🙏 :
abeg make we dey respect drum set players Damm they give the real groove
2026-06-12 21:45:00
0
i_am_darhmystickz :
I’m the drummer girl y’all 🤭😌❤️,thank you for the lovely comments ❤️
2026-06-05 14:21:49
12
Yf💞 priceless bae💘💗💗 :
As I Dey watch this I Dey feel ham Fr 😂 I don watch ham like 5 times
2026-05-03 19:24:28
0
Lola (pef collection ) :
Ogooooooooooooooooo
2026-06-11 17:52:08
1
OLAYIMIKA :
U too much
2026-06-12 17:15:58
0
__Motunz Diamond 💙💕🥰 :
Abeg sister u dey drum oo even my daughter foo for u she said can u teach her
2026-06-11 21:57:31
1
Ashaolu Sunday Smarth :
that snare is too loud
2026-06-12 13:32:02
0
sammy😎 :
That guy on drum set haaaaaaaaaaaaaa. Kilode🥰
2026-04-18 22:54:45
25
Wasiu Babatude :
that drummer boy naa bad boy i swear
2026-04-22 00:07:18
23
Bestolu001 :
I just Dey happy listening to it
2026-04-18 07:33:45
8
BELLA :
i wish I could meet you one day ayantummy you always make me amazed I just dey dance without knowing 😂
you sabí beat drum I swear 🪘 up up way inshallah rahmon ❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️
2026-04-26 23:04:44
5
Ellyonconceptual :
Your constituency is wat is giving me joy
2026-04-17 20:48:23
11
To see more videos from user @emirates.entertaiment, please go to the Tikwm
homepage.