guy I no know why see this video but na crying mood I dey boss. but ehh
2026-04-17 14:40:24
44
❌Sheryl Clifford ❌ :
Nah only you talk watin make me reason my life well 🥺
2026-06-01 00:58:07
5
mariah ora :
Ajeh nah the stage I Dey now
2026-04-17 13:04:11
37
𝕏 :
Omo na me be this 💔
E don reach 1 year since I last see cash out.
But I believe say consistency na Wetin really matter, keep striving till you get there.
2026-04-19 05:40:16
16
coach... :
I swear brr, I love you guy 🤦 you just dey give me small hope
2026-05-20 03:25:14
7
Evil 😈 AMAS 👿 :
Omo guy you done make me stop to dey think ajeh 😂
2026-04-17 16:12:39
32
PÄPÎ ĜØŤ PÄÎĎ :
ebi like say you really know wetin i day pass through now. exactly
2026-04-22 22:03:12
6
Adex Malone ifa :
Nah this video give me 100 percent hope back
2026-04-19 02:56:03
8
ST.MONTANA :
Been 6 months now ..I never collect $1 😪😪😪😑💔
2026-04-17 23:46:58
14
alqadr49 :
I sha don dy think to learn hand work 😂😭😭
2026-04-17 18:37:41
11
Kash 💰🤑 :
Hard time worry mind ooo 🤦♂️
2026-04-17 19:11:13
12
Michael :
God abeg 😅😅
2026-04-17 13:06:42
7
🗽 :
Ajeh
2026-04-17 13:02:35
13
ABDUL كوردير :
8 months I never collect thanks God for hand work but soon we go bounce back ajeh 💯
2026-04-18 20:28:57
7
߆_§håþþåll¥📿🇵🇪 :
2026-04-17 13:28:52
6
Evil😈 baby ☠️👹👹 :
i swear is just be like na me you dey talk to
2026-04-17 17:35:07
6
Soft Boy🧃 :
Ajeh stage wey I dey now ehh💔😭😭
2026-04-17 14:14:17
8
Courage_DoWell 🫶 :
Omo e worry mind, na the stage I deh now o
2026-04-17 18:06:45
5
1 guy 🧃 :
Aje 💯
2026-06-04 18:49:26
2
alexphantom4 :
Ajeh 😂
2026-05-28 08:03:33
1
To see more videos from user @toxicthug246, please go to the Tikwm
homepage.