Na me be dat. 😁 I still Dey charge 5k it’s even negotiable 😂
2026-04-20 12:45:41
23
``` ~BIG LARRY```~ 💫🦈 :
I sew this 5k for 3 year old 😫
2026-05-24 21:42:31
5
Only1 Verified JAYWEARS✂️💰 :
For 2026
2026-06-05 16:23:07
0
TAILOR IN IBAFO :
Boss abeg how much is normal or better price for design like dis
2026-04-20 11:07:25
1
HTF WORLD✂️ :
person saw my style with quality rhinestones on it, he carry cloth for me to sew something like that. I tell am 25k, e talk say e never sew cloth wey reach 5k before but e fit consider 5k😂😂😂😂
2026-04-21 11:35:38
3
SEVEN ST⭐R :
I sown this 5k
2026-05-19 16:35:49
2
Ifybrill :
Pls what fabric is dis?
2026-04-20 15:48:15
2
CEE_Tailor :
For my area fuel na 1,2950 Abeg put the 50naira bcs na my gain be that
2026-04-21 09:26:13
2
Don_mova :
the list I don collect na 😎
4500 but na native plain one is that ok😏
2026-04-22 14:46:36
1
🅰🏋🕴ñd𝓔 :
Who they call me
2026-06-04 02:21:13
0
100Naira💔 :
work is not even coming😭
2026-04-24 03:24:10
3
Buman.ng :
Abi some client still Dey price tailor 5k 😂😂
2026-04-30 15:01:47
2
jellykis :
Pls kuku mention my name
2026-04-23 12:56:54
1
Lh apparel :
For my side, some still Dey collect 3k o but then quality matters here, that 5k won't do anything
2026-05-01 09:47:54
0
smooth :
as a beginner how much do you think I should be collecting
2026-05-14 23:15:41
1
PreshMillz🌟 :
Well for plain, I collect 5k ofc. And it’s not that bad man so relaxxx
2026-05-21 18:02:43
1
Trenches_kidds :
No even say some tag me I know myself 😂😂😂
2026-04-22 18:33:21
1
Tjclassic stitches :
1500 here😫
2026-04-23 13:28:02
1
Hamzie!!!😍 :
yes ooo
2026-04-22 19:14:15
1
Proz-Fit Couture 👗✂️💕 :
10k Dey okay ?
2026-04-22 08:09:16
3
P&J FASHION :
Please how much is the price of design like this
2026-04-22 12:53:56
1
Emperor’s couture :
5k ??… my customers still dey price me 3k sef 😂 on God
2026-04-26 06:59:26
1
Ayomide😎✂️ :
For 2026?😳
2026-04-24 23:30:11
1
billingchase1 :
I beg how much be cap I be Dey thing say nah me Dey charge too much
2026-04-20 23:47:42
1
playboy001 :
For zip now 😅😅
2026-04-20 14:36:00
1
To see more videos from user @dmg_clothing, please go to the Tikwm
homepage.