Programming rule 101: if it works, don’t touch it 😂
2026-04-20 17:31:45
554
Isabein :
No make mistake press spacebar😂
the small indentation go frustrate your life.
2026-07-06 13:47:19
0
MERLIN 🪄🧙 :
If it works,,don’t ask why,,just continue 😭
2026-04-20 19:07:41
974
Al Imam :
funniest thing, u go con add that fullstop again to hold it again, e no go gree assemble 😂😂
2026-06-05 04:16:00
57
🌴🌴sooko🌴🌴 :
I been dey fight with python bash code.. e no work... only to find out after 3weeks of editing say I put small letter "s" where e no suppose dey... I wrote "tools" instead of "tool"... I wan craze😩😩😩😂😂😂
2026-04-21 06:09:07
153
Desmond🥷 :
Herhhhhh some people never see code wey ctrl + z sef no fi fix am
2026-04-20 17:07:25
68
Mfonido Mark :
If it can be written, it can be improved.
If changing a single line breaks the system, the code is likely too tightly coupled or lacks proper safeguards.
2026-04-20 16:45:18
23
ℌ𝔦𝔤𝔥𝔫𝔢𝔰𝔰-𝔇𝔢𝔳💻♈👑 :
na just color I want change oh
2026-04-20 09:45:22
98
Ov :
I go wan know why that website dey crash if I comot the full stop and why eee dey work if I put the full stop 😂😂 even if I have to start from scratch I just wan know why 😭
2026-04-20 17:11:08
51
Thelonertechguy :
Omo 😔 naso I comot full stop and website refuse to load 😂 I put am back e still refuse to load 😂
2026-06-11 15:26:43
6
Camerliaa :
Once it is working don’t touch ittt😂😂😂😂
2026-05-13 19:54:10
5
Just Jojo :
Every where go blur 😂😂😂
2026-04-20 08:16:48
35
CLOVA :
i want to learn programming.
pls what's the criteria
2026-04-20 14:16:15
6
Elibabale 🤫 :
i left code to TikTok to see this video JavaScript don dey give me headache .
2026-04-20 21:42:11
12
Pthanks.Dev :
I just won break am into component so the page no go long, e don Dey break me 😂😂
2026-04-20 18:13:10
6
God’sdaughter👼🏿🧚🏻♀️ :
I just made that mistake right now 😂😂😂😂
2026-04-21 00:42:20
5
Tony.Dev :
no touch am ohh😂😂
even Ai no go spot that issue
2026-04-20 13:33:20
7
Danny🦦 :
Crtl Z dey
2026-04-20 13:27:50
59
Jeffanoic :
Semicolon when don make me almost mad 😂
2026-04-20 23:44:05
7
Mr pope 🔵 :
control+z all the way 😁😁
2026-04-20 16:51:28
8
OmoIyaEwe II :
Thissssssss 🤣🤣🤣 you want to use while loop keh 😹 leave am
2026-07-03 13:27:36
1
Aziz :
na python dey do this thing pass
2026-06-14 19:28:56
1
To see more videos from user @l_tinoo, please go to the Tikwm
homepage.