omo naa today I realised say I am inlove when it hurt me I came to my senses today sha
2026-07-15 22:35:33
0
الامين :
I’m 27 but omo i no get any woman in my life, to get girlfriend dey look like say i won put my self for trouble 😂💔
2026-04-20 14:40:06
542
Olaitan olawale :
I don fall in love with two girls ooo
2026-07-15 22:52:37
0
ekitifinest :
thank you egbon mi
2026-07-16 01:09:49
0
WIN PHILIP(MORNING STAR) :
I'm 34, still not ready for any relationship.
2026-04-20 14:02:20
200
Fountain of life :
Egbon I don fall in love already o. Hope say I never do mistake like this? 😂
2026-04-20 12:31:50
89
MERLIN🐉🔥 :
I like the way you are advising we young guys out there but i just want to let you know one thing is that i cannot get married to my sisters or my mom so as I Dey look for money I also looking for a good lady with a good character
2026-04-20 19:04:03
74
olaitanwabilahita :
since i don stop fall in love i don get more than 100m for my acc
2026-04-20 18:21:34
37
Big Psalm :
I wished I learned this 5yrs ago! I for dey far now I swr. but nothing spoil
2026-04-20 12:28:29
49
Floyd Lowkey 🥷🏻 :
I just drop call right now telling her I love her 😑💔😂
2026-04-20 11:12:51
58
@Ay black :
I will change sir
2026-04-20 10:45:25
69
Adam :
since I don reach 28 I never fall in love anymore,I'm now 32 yo😂
2026-04-21 07:55:30
11
BOLD VISUALS 🎥✝️ :
Like obirin but ma fall inlove
2026-04-20 11:28:43
73
user4854776233637b :
yes sir you will never die when you are starting make it in life
2026-04-22 10:37:02
9
GINIKACHUKWU💫 :
I wish I learned this 5 years ago, I for don go far with my life…but God I still trust you 😭
2026-04-21 09:53:07
11
Rack~kush🇨🇦 :
Happy 4:20 fam😅
2026-04-20 16:03:43
48
kingasaveen :
omo you just dey make me happy 😂I no go see you cry
2026-04-20 11:11:55
31
𝐃𝐉 𝐆𝐋𝐈𝐓𝐓𝐄𝐑 ⚡ :
Mentor You no quick talk i just commot for Lagos go greet my babe for ibadan 😩😂
2026-04-21 09:24:10
7
Big Honey📊💀 :
Background sound yen🔥😂
2026-04-21 04:36:54
7
sheye femi :
Brother who just break your heart
2026-04-20 16:23:53
16
KING ♊️👑 HENRY :
Omoh u no quick talk😂💔 chai i just dey come back from her place now sef, and i eve chop semo and egusi with turkey🥺😂😂😂💔
2026-04-20 20:50:01
11
Zuezilmoney ✪ :
social media, all I will say do what you wish is good for you ... you owns ur life.. matelenu
2026-04-20 15:57:14
23
Dee_Plana :
I love my babe, cos I get sister sef oo
2026-04-20 13:12:49
9
To see more videos from user @ourlifepush, please go to the Tikwm
homepage.