and wen am finally back i dont need yalll anymore 🌹👍
2026-04-21 23:18:21
69
𝕆𝕊𝔸ℝ𝕆🗽 :
Make e better for everybody Abeg 😔
2026-04-23 04:30:50
4
CJ ✪ :
I don't know what's going on with me lately,
sometimes I need money Soo bad,I don beg for update tire, sometimes I need gf😁, sometimes I need someone to stay with, talk with , sometimes self I'll just stay on my own low-key, sometimes self ahhhhhh!!!!!!!!...... 😞🥹
to be only child no be small thing 🤐
stay safe stranger's, love you'all ✌🫶
like this tomorrow is my birthday 🎈😞
just wish me good 🥹
2026-05-21 20:01:04
1
allonjah3 :
If you like No come back aging nah your wahala be that me seif get Watin Dey worry me, bro Dey go ☹️
2026-04-22 12:57:43
2
SPENCER 🧣 :
ain't our busy bro 😏
2026-04-22 17:56:55
4
Ø𝐋Ã𝐘Ë𝐌Ï🍁🏝🧃 :
I'll come back here 2026🥺
2026-06-10 19:14:12
2
FEGE🥶🥷 :
You dey go mah
2026-04-23 14:45:17
1
Shy Thug 🖤🫥🪖 :
Why is everyone dropping hate comments 😏
2026-04-24 08:13:11
1
Monet🥷🏽 :
who u help?😦
2026-04-22 16:09:58
2
Adeoye :
Bro you go ghost oo you no go ghost Wetin go be go be 😔 I don go ghost since last year I never still balance 😔
2026-04-24 03:21:58
0
. :
Why
2026-04-22 09:12:39
1
PRESH⛽️ :
2026-04-22 08:24:10
1
Nuel🪐 :
🥰🥰🥰
2026-07-25 19:11:02
0
Mexico 🇲🇽 :
💔💔💔
2026-05-07 16:37:12
0
★𝐂𝐇ǐ𝐃ê𝐑ǎ𓃵® :
🙂
2026-09-26 18:44:31
0
️ 𝕺𝖋𝖋𝖎𝖈𝖎𝖆𝖑 𓃵 :
2026-04-22 11:35:20
10
PAPI✨🖤 :
see you soon br I care I no how it his🤧😓
2026-04-22 13:41:32
8
James 🫠 :
There’s no better time than now ski,you being alive alone accounts for something big,stay Graced up….na process,it gets better🫂❤️
2026-04-22 16:04:02
7
NIFESIMI ☻️ :
No time my bruh 🥲
2026-04-22 07:04:02
7
smilingx27 :
Sha buy bread if u don Dey come back oh
2026-04-22 07:40:30
7
1Tap🔫💪 :
Br
2026-04-21 21:37:57
5
Mr Khalid®💕🏌️ :
Na you sabi.
2026-04-22 21:35:08
5
Victoria justice :
im also in that shoes brother 😓
2026-04-22 22:26:02
4
𝐇🅾️𝐥𝐲_𝐛🅾️𝐲🎚️☦️ :
Merlin 😳
2026-04-22 05:21:56
4
50 Odd :
You can’t go this is your home
2026-04-22 12:19:58
4
LaMore🧘🏿♂️👿 :
I’m afraid of ghosting and coming back with nothing 😭
2026-04-22 19:39:48
3
𝑴𝒓 𝑱𝒂𝒚 ✝︎ 🦂 :
💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔💔
2026-04-22 23:21:03
2
:
If the ghost takes you me I no Dey oo
2026-04-23 00:12:47
2
Ółâmìłèķàñ💔❤️🩹 :
My bro don go we all love you
2026-04-22 07:37:22
2
Abwhyte :
wetin happened
2026-04-21 21:38:01
1
🎍Big Phobia🐝 :
Amen
2026-04-23 00:29:03
1
•tobi• :
You no run today 😂
2026-04-23 00:07:50
1
..💔 :
oya now 😊
2026-04-21 21:44:41
1
Johzrael :
Nooooooo 😖😖😖
2026-04-21 21:36:22
1
🤬ʍǟռֆʊʍ🐍🚀 :
Real
2026-04-21 22:39:28
1
Olashile!…❤️🏌️♂️ :
Runner😭💕
2026-04-22 00:00:59
1
Teddy✨ :
Fr😔
2026-04-22 07:22:09
1
️🦉 :
Bring ghost client come back
2026-04-22 11:44:07
1
爪尺 卂千ㄖ乇 🪖 :
real 😪
2026-04-22 05:42:05
1
Ɗy :
We go give you transport when you wan return
2026-04-22 14:46:13
1
FATIHULLAHI🫂♥️😜 :
brr no try am⚠️🤔🥴
2026-04-22 15:01:00
1
Lukency :
you better come back here
me I no fit run ooo
come and continue your content
2026-04-22 17:25:23
1
. Huh 😪 :
huh 😳
2026-04-22 15:32:37
1
Busybrain :
🚶♂️
2026-04-22 08:55:36
0
😈 OLAMILEKAN 😶🌫️ :
2026-04-24 15:54:20
0
Timmy_run🎭👿 :
bro na way thing I say when I leave abk o..Still come osogbo omoh guy nothing sup still do small juju mk I use day my bro ano see nothing e come be like say then swear for me abi my life don day spoil...I open discord fiverr tire omoh e go far where una day see moni na abeg ,🥲😞
2026-04-24 14:30:57
0
To see more videos from user @efosa450, please go to the Tikwm
homepage.