Is not funny cause that’s my story but I thank God for life
2026-04-30 07:30:03
3
EvaGreenTee :
I will never lack in Jesus name. Amen.
2026-04-25 16:14:00
7
The Last Don😎 :
It's not funny bro but we thank God for life 🙏
2026-05-02 11:40:39
6
Big naysh :
Bro, nah what you accept from people they go give you. Anything you do to people, it comes back. Don’t put your mind there you get other ways to gain more. Just be yourself and believe in what you have to give.
2026-05-01 21:10:51
2
softj16 :
Abeg make this man leave me ooo😂😂😂😂😂😂
2026-04-26 17:44:41
6
FËLÎSTÜX 🕊️✌️🇳🇬🇬🇧 :
Na mocking aspect dey pain me pass
2026-05-14 15:29:24
4
Folorunsho :
I don't even know all to explain my problems to God
Explaination don tired me 😔😞😔🙏
2026-04-30 21:34:42
2
Luchy💕 :
People wey I dey give say I no get Sense 😂
2026-05-25 16:03:47
1
𝒱𝐸𝐸𝒟𝒜𝐻𝓃𝓀𝑜𝒶𝒶✨🌻 :
Givers never lack, you won't lack ma guy 🤩🤩🤩
2026-04-22 07:16:59
5
MrFavour :
If I repost dem go block me 😔😔😔😔
2026-05-01 12:29:56
2
"Care with Mira-unfiltered" :
givers never lack, givers never lack e reach my turn now I no..understand
2026-04-23 22:49:31
6
JBOSCO 🇳🇬❤️🇮🇹 :
omo that kind thing, 😊😊
2026-04-22 16:39:32
3
Worldsugar Berry🇬🇧 :
2026-04-28 01:02:51
1
mr.pounds82 :
I say make i ask 😱😂😂
2026-04-30 23:11:18
2
JOSSY 🤴 KING :
bro I too like you 😂
2026-04-22 16:03:20
4
lifestyle :
God please help him out
2026-04-29 15:10:21
2
user3226521317014 :
Na me be this now ☺️☺️
2026-04-25 14:09:27
1
chineyefaith1 :
That’s what is happening to me right now 😂
2026-04-26 10:51:10
1
STONE BOY🇨🇲🇦🇪🇦🇪 :
God no go shame us
2026-04-23 20:23:15
1
Abikeade :
I most fellow u
2026-04-27 20:11:15
1
To see more videos from user @im_chirex, please go to the Tikwm
homepage.