@boistunna1: Nice weather 🌚❤️ #creatorsearchinsight #fyppppppppppppppppppppppp #foryoupage

♌️stunna
♌️stunna
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 23 April 2026 19:13:14 GMT
418087
35055
872
3263

Music

Download

Comments

denco.nation6
DENCO NATION :
Na why phone wey break no Dey show for screenshot
2026-04-25 09:17:04
981
larry_brown_on_god
Larry 🅱️rown :
I know I just wan get sharp evidence my bro
2026-04-25 00:20:50
362
derich_admin
derich_admin :
Some people go think say their babe no de like that 😅
2026-04-25 09:45:25
138
hay.bee613
Hay-Bee♏️🦂 :
One Dey with me yesterday😂 dey vex for her boyfriend on phone 😹 I just dey lough 😂
2026-04-25 15:40:43
191
rossette65
Rossette Mariana❤️💕 :
“I’m a very busy lady I go to work everyday so how do you expect me to cheat “ nah once I shake head say this one think say we still Dey 2016
2026-06-17 22:33:24
8
biggchizzy001
Big Chizzy Royce 🧃 :
Please don’t remind me what I have forgotten, I take God beg you.
2026-06-16 05:38:21
11
phatymah03
🫶 :
Abeg make una rest, life don hard pass all of this
2026-04-25 13:04:28
51
random.boyy01
RANDOM BO¥😈🌴😇 :
I don give up for woman matter, I need protect my mental health
2026-06-18 20:36:58
12
1kaybee44
Kaybee🤎 :
Real matter but he no really concern me...
2026-04-24 22:26:07
194
big_kaka07
Big_kaka :
Nothing concern me nah my turn bro 😎
2026-04-26 13:57:26
20
fx61201
Big FX :
As far as I get Benz e nor concern me😂
2026-04-25 14:18:17
36
boizblazey
boizblazey :
Exactly what I was thinking , is TikTok magic ?
2026-04-25 08:42:59
86
sheriff1390
Sheriff :
Abi make I break up ☹️
2026-04-24 20:40:35
31
goekellxwhite
Jimmy :
Just love yourself more and more and more everyday
2026-06-15 15:56:47
5
7olaitan
olaitan@360 :
my current situation I don't know what to do pls any advice guys
2026-04-26 06:34:08
7
..bigfreshautos247
__Demon😈🪖 :
Person go dey think something, TikTok go bring am come your fyp make you confirm am lol🤲😹🥹
2026-04-25 18:34:01
21
janethomas978
janethomas :
Na watin de happen to me at the moment be this
2026-04-24 16:52:52
30
walezzy95
YouDontKnowMe💔😔 :
Exactly what’s happening now but nothing concern since they no go debit me..we’re good 💔🥂
2026-04-25 10:14:19
23
thatabiola
MUIZ 🖤🦨 :
Bro e happen to me 😭 I no fit believe say I fit cry cause of babe 😂
2026-04-26 17:03:07
34
mdcash89
☨☠︎𝓜𝓓 ℂ𝙰ᔕH̑̈☠︎✪🙂‍↔️ :
As far say she go vex for person because of me too 🙂‍↔️
2026-04-26 08:56:13
10
kamal_4pf
ᴷᴬᴹᴬᴸᴰᴱᴱᴺ🧃 :
I don see this same settings last night lol 😂
2026-04-25 08:01:08
30
To see more videos from user @boistunna1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About