Uuuuu… uuhh!!!! Yeah yeah ! Let it blow !! Let it shine !!! Money fly, no I’m alive!! I’m the fire, I’m the flame !! Hear my name, hear my name!!!!!!!! watch me glowwwwwwwwwwww!!!!!! Na customers wey I no see cause am 😅
2026-04-28 07:09:35
53
Shen Lucy :
Abeg today na Monday oo make we start this week in peace 🤣🤣🤣
2026-04-27 10:27:07
19
Zikora Precious 💞💕🌹💅💅💅💃 :
I'm the fire 😂😂
2026-04-27 10:30:48
5
🇳🇬verified rani🇬🇭 :
😂😂😂😂😂My belle o 😂😂😂😂😂
2026-04-27 03:35:36
14
luluwa :
That thing wey dey do me if i no get money don start again 🥺make una help 😂😂
2026-04-27 18:53:03
12
favyxoxo🫧✨🎀 :
just woke and see this 😂😂😂
2026-04-27 06:36:34
7
To see more videos from user @bby__jennie_, please go to the Tikwm
homepage.