okay he don do, 😳 na since morning na me don dey watch tiktok 😪😪😭😭
2026-07-12 17:49:42
0
Assurance GoodIfe :
So make I no watch movies again
2026-04-25 20:08:40
453
Dominic :
Do what works for you make nobody pressure you
2026-04-25 18:04:56
193
Bright Edu Pro. :
You like this... you rich??
2026-04-25 19:07:41
185
Tg.official :
Omo naso I take watch SNOWFALL S1-s6 😭
2026-04-25 17:23:58
29
Kida🧃 :
Yes I Dey watch am. Na God get power
2026-04-25 20:11:34
32
Larry Jhey :
I no even get time for movie even this ur video I no fit watch am finish 😂
2026-04-26 08:35:34
18
imNedum🌚💫 :
your life don't change by working every hour man
2026-04-26 19:47:28
11
🖤🩶🤍💣 :
how far no pressure us oo
🤣🤣
2026-04-25 19:17:38
10
𝐌 a n i :
Oga I just finishing watching NEMESIS 8 Episode 1 hour per Episodes...
2026-05-22 19:32:49
0
Franklin Tray Lunar :
Watching that movie go keep you out of a lot of troubles guy..
2026-04-26 14:35:43
15
prophet :
pssttt... like my comment
2026-04-25 21:43:02
23
911meme :
Omo make una Dey calm down with all this quotes jhoor…. Life no be roller coaster… you work, you rest, you chill then you reset… Life na phase
2026-06-09 15:27:07
3
official ola :
Oga this motivation don cast
2026-04-26 04:30:52
5
🅺🆆🅰🅺🆈🅴🦅 :
Because my Mama and Papa poor make I no watch movie abi 😂😂😂😂 na me send life
2026-04-25 20:52:56
14
𝑁𝑢𝑒𝑙🐦🔥 :
Omo, I dey watch movies and series well well, still dey put in work at the same time. People wey dey grind morning till night no always dey earn pass people wey dey watch movies or play games all day. Na to put in work at the right time and move smart pass to just dey busy
2026-04-25 21:09:33
8
giresse Ngelo :
so make i no look movies again because my papa no get money
2026-04-25 21:03:47
8
zadokofgoodlife :
This one is for me
2026-04-25 15:45:42
8
👻 fuzzy🌴🍁 :
good evening boss please I fit get your WhatsApp number I'm begging please🥺🥺🥺
2026-04-25 15:41:00
7
Single tip£% :
at a time ⏲️person suppose dey entertain himself but the right ✅️time
2026-06-04 08:31:15
1
sSportsFrenzzy•🇺🇸 :
It’s all about balance….na only one life we get no coming back, work pray, play…games movies o, create ur own happiness..person fit die as e day hustle hard…live , leave Mercedes Benz matter and create value, don’t bother much about results you can’t control the outcome, do what you can…
2026-06-17 15:59:14
1
Commentator :
No be pressure be this? 😏
2026-04-26 17:06:38
3
FUN :
Baba, life no be by just hardwork now, things don change
2026-04-27 19:42:15
3
Official-foreigner :
The sad part is, you being eager to make it there are many peoblems you are hoimg to face.. but man up my brother. My best advice is to engage in affiliate marketing and digital works.
2026-04-28 12:27:03
1
To see more videos from user @voltageking.fanpage, please go to the Tikwm
homepage.