@ojohome2: Dey ur lane #creatorsearchinsights #ojo #ojohome2 #checkthisout #lane @ojoisaboy_ @Humour_king👑

OJO 🌚⭐️ ✪
OJO 🌚⭐️ ✪
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 27 April 2026 07:04:46 GMT
390227
54894
121
6283

Music

Download

Comments

jayobsessedwith17
JAY🇩🇪✔️ :
So many brr don forget me sef 🥹😔
2026-04-27 16:51:32
183
offset928
. :
E pain me say I no fit save the video
2026-04-27 21:36:01
71
only__e1
E!🕷️ :
Dem go first start like;hi how are you then it been long we’ve spoken then boom can you help me with something 😏😂
2026-04-27 20:58:22
53
emoney822
emoney :
Even my sisters don’t even check on me anymore because of money 💔😭
2026-04-27 20:18:33
16
bhadperry062
シdepressedシ👺 :
una know wetin dem dey argue about?
2026-04-28 17:22:31
6
gentle.18
AFU NWA ELOTA NNA 👑💯 :
Na only one of my guy Dey check up on me once in a while. God bless BIG HAPPY
2026-04-28 05:52:55
30
icy644
⚘️ ẞ🏂ⁱᶜʸ ⚘️ :
Guess what ..i just learnt how to block people 😪💔
2026-04-29 08:21:24
8
akoredeh73
ح-م-د🥷🏿🫀 :
Me wey don delete my WhatsApp
2026-04-28 08:36:45
4
cadks6
ĶĘŃÑÝ :
The thing Dey vex me 😡
2026-04-28 20:01:22
2
motivator.oo1
尺۶・ MØŤĮVĄŤØŘ📿🦍 :
Real sh*T man
2026-04-27 20:06:56
4
emmzy900
️ :
You see these two ehh 😂
2026-04-27 18:32:56
13
davidchikatrevor
TREVORREACT🎥 :
Let me go and check on my hm 😏
2026-05-09 11:53:16
1
phes.mhot
WELTSCHMERZ 🥀 :
ojo don para oo
2026-04-27 07:08:31
6
that_guy362
FRENZY🥀 :
NO be lie 😂💔💔
2026-05-03 22:43:00
1
kingsley.017
Kingsley :
i swear only when the need my help those i call my friend da check up on me 😔
2026-04-28 11:09:19
3
osinachi0704
🌴OSSY_DON🕊🌴 :
Wait a minute, what if all of us in this comment section decide to follow ourselves. I’m following everybody that likes this comment!❤️
2026-04-27 22:56:08
7
wicked00360
⚡ᴍʀ々ᴋᴇʟᴠɪɴ⚡ :
Dem go first send you voice note make you think say na better thing 🥹
2026-04-27 21:57:31
3
mightygotpaid08
🦉🪖MïGHTŸ🦾♌️ :
😂
2026-04-28 20:06:11
1
heybee037
♑️HeýBee🥶 :
It’s well.😫
2026-04-28 06:09:32
1
soft.life.furnitu
soft life furnitures :
nice design
2026-04-29 05:00:21
1
juniorpee2
Junior pee ⚖️🌉🌉 :
Dey your lane nah only when u need me u Dey check up on me 💔
2026-04-28 19:42:08
1
ydk.me.so.stfu
R🦇. :
Guy ajeh you guide😔
2026-04-28 14:45:11
1
kenny.cash412
FOLLOW ME WITH YOUR CASH APP :
Na so one friend dey doing for me 🥺😔
2026-04-27 23:25:11
1
To see more videos from user @ojohome2, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About