I don try am. Naso this one fall in love. Na me Dey run 🏃♂️
2026-04-28 16:45:47
46
numo_smart :
I don regret my life like this 🤦. I go just go create new sim, move out from my area 🤦
2026-04-28 07:58:51
147
Luchi 🧘🏿♂️ :
Naso one gimme head 2sec gonocacus erus enter group chat. Na only head oh I collect oh 🤦🏽♂️. Tufiakwa! 😩
2026-04-28 10:17:00
11
𝐊𝐀𝐘..💀 :
E for xup for me yesterday oo na. Self control matters a lot. Na God save me
2026-04-28 07:52:51
17
KING KHALIFA :
I try am , but vex full my body now
2026-04-28 00:20:46
26
Forex Prince :
Omo I invite one to come and she come my side o, i say make i force myself do with her omo as I touch this girl palm e strong like man own na once i give her transport make dey go her papa house 🤧 i no fit abeg.
2026-04-29 10:34:40
7
🤭 :
Why your content is about me most times 😥
2026-04-27 19:54:08
82
GAMINGWITSAMZEE🎮 :
Omo na this stage I dey like this😭
2026-04-27 18:23:30
39
TKFUN :
Omo you no talk on time
2026-04-28 20:36:48
11
igoni🥀 :
this post came at the right time 😂
2026-04-28 09:10:07
9
2GeekBaby :
Sounds funny but no try am😖
2026-04-28 02:27:02
6
Davizhategirlz ✨🧃 :
And she dey call me fine broda oh 😂
2026-04-28 15:09:09
6
ʏᴍ :
make una tell me to leave soapy 😭
2026-04-27 22:20:58
7
𝐀𝐆𝐁𝐀 𝐒𝐀𝐍𝐂𝐇𝐎🪖 :
Omo e don push me oo 😂
2026-04-27 23:16:31
9
To see more videos from user @forthegaddamnbeeches, please go to the Tikwm
homepage.