Wen I Dey school. I go warm Ogbono and okro soup e go stop to dey draw, I go buy ugu, go back yard pluck water leaf, I go just turn am to vegetables. The soup dey sweet wetin no good when I don turn am finish🤣🤣
2026-04-29 05:42:55
3
Gasper🦅❤️ :
Nah poem?
2026-04-29 10:12:05
3
Chioma :
he even get mind ask u if u go chop 😂
2026-04-29 22:23:59
0
JB :
REAL LIFE STORY 😂😂😂
2026-04-29 21:08:31
1
Creeppywilson :
U catch me 😂
2026-04-28 18:38:38
3
KELECHUKWU. :
Me wey de turn stew to jellof rice
2026-05-17 17:21:50
1
DJ Meskka :
Soup don turn highness 😂😂😂😂
2026-04-29 08:02:19
1
Goodybag 30BG🍀 :
Wetin be this 😂
2026-05-13 08:35:24
0
Chief Kachi :
soup don turn crude oil 😂
2026-04-29 22:24:10
2
Karismallz™ :
Relatable 😂😂
2026-04-28 17:07:13
1
PETER OBI CHUKWUDUBEM :
Who is this man 😂😂
2026-04-28 20:55:56
0
CHOKIE furniture :
two weeks 🤣🤣
2026-04-28 18:40:11
2
Mixtip :
Funny 😂 😂
2026-04-28 16:42:31
1
Noniboy :
oginikwa
2026-05-14 14:28:39
0
Kosi :
Ofe ude aku
2026-04-28 14:50:52
0
To see more videos from user @onye_this_thing, please go to the Tikwm
homepage.