Na this April worst pass since I started this game brrr
2026-04-28 15:26:09
129
𝓞𝓛𝓞𝓦𝓞𝓔𝓚𝓞♌️💫🦉❤️💙𝓓𝓒 :
Create profile 😆
2026-04-28 19:02:19
21
Abraham (God time ) :
I just collect Daddy church Facebook yesterday during Bible study
2026-04-28 23:05:30
23
☘️Timi🔥 :
Omoh this April worst o. Na February sharp pass
2026-04-28 16:30:59
7
Ãñdrês Mayor :
I never collect shi shi dis year ajeh 💔
2026-04-28 10:24:32
12
A̳𝓶𝓸s🐐 :
Create page yen Gan gan
2026-04-28 17:15:37
21
Lą Bětė :
Mio ri shishi
2026-04-28 16:53:38
9
✪ HICENT 🇺🇸 ✪ :
Even with the facebook now sef I no know wetin I wan use am run 🤧🤧
2026-04-29 01:16:43
6
Cuzzy :
I get Facebook wey de create page
2026-04-28 16:44:29
6
Omo Iya Nurse :
This video funny! But the last talk about April Yasin na true 😂😂😂
2026-04-29 06:01:26
6
Fine boi Monet_ 🥀🖤 :
Life really yenk me this April 😞
2026-04-28 15:18:10
5
PAINTING_PLUZ INTERIORS :
I get create page FB😂
2026-04-28 18:49:46
5
(C.E.O)拉 :
Create page sef dey enter spam 😅😂
2026-04-28 20:58:36
10
GOHARDAGAIN :
I never collect $1 💔😂
2026-04-28 09:49:19
5
JUST-FM :
Agaga ko create page 😅
2026-04-28 20:58:39
6
Raymond Fat :
Tapha 😁
2026-04-28 22:22:11
0
𝔸𝕐𝕆𝔹𝔸𝕄𝕀💚 :
How I wan take explain give my mama say na only $25 I don collect this year😢😢
2026-04-29 07:37:13
1
DREYSTICKs🌍 :
lol
2026-04-28 17:27:16
1
OG Limo :
Bad guy 😂
2026-04-28 16:11:38
2
CJ- BLACK 1324 :
Omo 😂😂😂
2026-04-28 15:46:27
1
Aliy 🤍 :
Likee bro
2026-04-28 15:25:29
1
@boluwatifeh_victor :
I swear down 😹😹
2026-04-29 09:11:44
0
MxiMilliyana🎶♟️ :
Me wey dey talk say make May go fast maybe April go different omoh, I for just dey pray make May slow so e no go quick go, this April ehn Kashamadupe😂😂
2026-05-09 14:52:34
1
To see more videos from user @tafaa_19303, please go to the Tikwm
homepage.