If you enter GH E no favor you E no mean say E no favor to others. I enter GH 3 times in different year and I must carry new work comot I no experience suffering and no be say nah my family person but I was treated well ❤️🩹 right now I dey okay.
2026-06-02 11:54:02
4
KOLU _🇱🇷✈ _Clips :
everything he said some are not true but you can eat once In a day by 6 evening everything you want they there but nah once you go eat depending where you goo god will bless the chairman wey train me in Ghana I get a clear and I'm the one tried of eaten food everyday man they happy nothing like thinking just be happy and keep hustling
2026-04-30 03:03:41
9
@ROYALYUMMYTREATS :
what is hk
2026-05-18 18:55:39
1
Jessica Lucas :
I must tell my story one day about HK life
2026-06-03 19:11:47
1
Spunky Pounds :
This guy self not see anything. Life inside 2018, 2019. 2021 I cry GOD how wish I know. But later 2022 I met Anette my love……….
2026-04-29 22:18:44
5
Adams danjuma :
boss am here I'm going to give my own news in Ghana
2026-05-17 10:27:19
4
king Noble :
me, I went and didn't have ulcer
2026-06-05 15:36:03
2
Tiffany Bastow :
Ahh no be only me who no go no go know
2026-04-29 15:29:14
5
2 i c :
Who no go No know
2026-04-30 01:02:04
5
Obinna Godson :
Who learn hardwork self de cry for young and old age
2026-06-11 01:11:47
2
Gen Eric hill :
I stay 6 months I no get ulcer
2026-06-06 16:35:55
2
Verified Solowizy 🚀❤️🦂 :
Na true but me I no get
2026-04-29 05:23:29
5
😎@Ade west@😎 :
no be lie bro 😳
2026-05-23 16:13:23
1
Oko Mi :
true talk
2026-05-08 04:31:06
2
Obi GLOBA🇬🇭🇬🇭🇹🇬🇹🇬 :
I swear, bro
2026-05-05 10:09:46
2
2 i c :
I believe u brr
2026-04-30 01:01:49
3
SpankieDoodle :
I no get Ulcer ooo
2026-04-30 02:09:30
4
johnmarkus26 :
i go but I eat onec a day
2026-05-06 16:09:48
3
𝗞𝗶𝘇𝘇𝘆⚡ :
very touching experience 😳
2026-05-01 01:08:57
2
OBK TV :
I no get oooo 😀
2026-05-01 22:59:38
2
POPSMOKE💨 :
No be lie bro
2026-04-29 13:20:46
2
Jeffrey Wang :
oga nah lie u talk no vex
2026-05-05 23:08:44
4
To see more videos from user @lifeof_lewis, please go to the Tikwm
homepage.