my bby cares nd I appreciate her nd am trying to make things easier for both of us 🙏❣️
2026-06-24 19:08:27
0
CIDA :
I knew I fucked up😔
2026-04-29 20:03:02
2628
Omo Me I Love Bwess O🤓 :
I can’t even open up to my mum , lol
2026-04-29 17:41:51
6710
Mimi🌹🌹 :
but I Care 🥺🥺
if I can help, I'll help
I know life isn't easy 😔
2026-04-30 11:01:51
1530
Hillary :
Noted that’s why I prefer not sharing my pain and most times I ghost dem when I’m not ok
2026-04-29 17:11:23
1119
Parkalee 🐦🔥 :
me explaining to my girl how I lost 200k in business next day she asked for money 💔 I can't even forget about this I was pained
2026-04-30 03:48:29
779
Badboy klew :
Omo my babe care oooh , that girl nah God sent …
2026-04-30 14:46:34
1034
CEDAR💀 X☠️ :
i prefer follow Gemini talk
2026-04-29 21:50:09
901
. :
Omo na once they tell me I no dey ever get money 😔😭that statement changed my life 💔
2026-04-29 19:20:35
785
ANTISIMP🔞🐍 :
that's why i only open up to my mum
2026-06-17 04:35:33
7
DEBBIE'S SOLO ✝️🔥 :
Riley i get upset when he doesn’t tell me and I’m not even kidding
2026-04-30 08:04:53
98
Mr MANIPULATOR :
Me Wey done borrow 450k from my wife this month alone 😂😂
2026-06-23 12:53:33
2
YUTA :
Omo as I explain for my babe she send me 10k… wooooo
2026-06-24 14:14:57
0
DannyDac_Stitches :
una no quick talk on time I don tell one yesterday 😭
2026-04-30 07:22:23
276
sharpboywz :
bro it’s better to tell them your problem so that you can know the type of person you are dating, as for me I’m always telling them my problem even if I’m not going through any problem just to know their reaction and I will know where to place them asap
2026-04-30 06:39:03
926
Aunty Monioluwa🌚❤️ :
Omoh, tell me oo, I care to know oo
2026-05-02 15:30:28
8
SMITH🕸️📎 :
I knew I fucked up🤦♂️
2026-04-30 21:20:02
25
FAVOUR :
I no they even tell my mom wetin I Dey go through 🥺🥺
2026-04-30 23:27:29
24
To see more videos from user @stillvillagepeople, please go to the Tikwm
homepage.