i no be perfect but I dey control school and other perfect ..
thank God for life that I didn't go astray
2026-05-01 07:56:02
63
oosha_backup :
Me I be time keeper oo😂.. I don’t know why.. any school way I go them go use me do time keeper on their own without telling them am a time keeper from my former school😂 but why? till now I still dey conduct service dey ring bell three times for church😂 chai
2026-05-01 08:37:51
6
ETHAN :
I'm single
2026-06-05 08:40:51
0
DARIC :
Nah school 2 we dey academically
2026-06-04 20:12:26
0
Austra cleaning company :
me wey be sey nah every week I dey go court 😂 we are 3 in number the same name, Olamilekan opa six, Olamilekan Ostrong, Olamilekan jegede😂
2026-05-01 09:21:40
7
Ms.Mide🦋💕 :
senior girl nii me oo
2026-05-01 13:39:19
7
꧁༆ꨄHøt_Bøï🔥ꨄ ༆꧂ :
Head prefect gather here ❤️
2026-06-03 14:57:10
1
Big_kally🦀🪖🦅 :
Omo nah we dey control time keeper
2026-05-01 11:53:01
7
ELENIYAN DC👊🏻 :
Primary school : Time keeper ' secondary school : Labour prefect 🥲
2026-05-03 09:11:08
1
BlesseD🙏 SinneR 🐶♥️ :
As I no be good example , dem give me senior prefect 💯
2026-05-02 11:03:39
6
Famous001 :
bro talk about Nick name 😅
2026-05-01 19:02:53
0
OLANIYI⭐🌚 :
We are set of people who visit staff room more than classroom
2026-05-01 09:08:29
5
Beflawless :
The time keeper them give me na to dey come school early and I go still late smh
2026-05-01 12:10:29
3
Ibrahim Taiwo (T. BAD⚓🔥) :
senior boy in secondary school like my comment 🥰
2026-05-01 22:52:22
1
Ms.Lewa 🌸🌺 :
Labour prefect girl 🥰
2026-05-03 08:59:22
1
💦Oluwadamilola connection 👑 :
Nah me be senior girl then 😂
2026-05-01 10:50:26
2
sheyi.0 :
Suspension 😫😫😫
2026-05-01 07:35:35
6
Oladips🚀🇳🇬🇿🇦 :
Na only during inter house sports season those teachers Dey like me😹😹
2026-06-04 21:56:14
0
BHn :
E no go better for me if i no like am 😂😂😂remember you just swear
2026-05-01 11:16:14
7
vicy :
me self na bad boy for school 😅😂🤣🤣
2026-05-01 07:36:53
2
Her smile💕🖤🫦 :
Senior girl perfect button 🥰
2026-05-01 07:52:31
1
HOLY :
clads capt at jss 1 and 2 but frustration makes me withdraw 😂😂😂
public student ehn.... I went to the staff room and met with all the staffs that am not interested again 😂😂😂
later they came to select another Capt but nobody want the position till we are promoted to jss 3...
and omo I was brilliant then, me wey win 10 price out 13... now nothing dey this head than how to be successful 😳😳😳
2026-05-01 09:32:16
1
#tee-boy :
no be lie
2026-06-02 13:56:19
0
AFC'damilola :
I be time keeper that year😂
2026-06-01 11:16:21
0
To see more videos from user @david_scavenger1, please go to the Tikwm
homepage.