@yourex892: #yourex892

🦾🥷MIDE FOR SOME REASON🫧✨
🦾🥷MIDE FOR SOME REASON🫧✨
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 01 May 2026 12:05:35 GMT
664493
113503
336
16260

Music

Download

Comments

deb_auraa03
Ms_Debs🎀 :
I de gossip wetin no good 😂
2026-05-02 08:21:31
1438
dhar_bee
✨️DEBORAH✨️ :
what will people say?? what have people not say??? OGBENIII gerraro here!!!
2026-05-02 09:22:29
28
iyadelilian
Iyade Lilian :
No shaking for this side!😍
2026-05-02 11:24:47
253
amakkababy
🤍🫧 :
My mother is my gossip partner 😂😂😂
2026-05-03 07:52:51
84
ashmatt001
🦋>> عَائِشَةُ🥹💕 :
Talk as u like na ur turn🤌🏽😹
2026-05-01 22:34:10
117
lauraa76
💀 :
even the one wey no concern me,i go still talk
2026-05-02 16:24:37
108
oreva224
𝓞𝓻𝓮𝓿𝓪🤍 :
Make dem talk abeg😂
2026-05-03 06:35:20
10
queenbella7468
Pretty bella :
“What will people say” Me self de talk about people Na their turn, make them talk 😭😂😂
2026-05-04 09:09:31
5
vikbraim
…. :
May the best talker win 😂 I no get strength
2026-05-04 12:07:00
5
adeshewa9
De🥰Sewa🦋 :
Na why he no dey pain me if I hear say dem talk about me 😭😂 coz wetin I dey talk for back no good at all 😂😂
2026-05-03 10:32:49
8
debby_the_dona
Nail tech in Ojodu Berger. :
I Dey even judge them 😂
2026-05-02 19:43:02
6
justteemah45
Fatimah Atelier 🧵❤️ :
I Dey gossip wetin no balance 😭😂
2026-05-02 22:06:43
5
chefabeke
chefabeke :
You self talk your own make i add 😅 am
2026-05-02 08:08:25
11
cute__favzy
🌺ezinne🌺 :
Life na turn by turn ooo my gee 😂🤣😂🤣
2026-05-02 11:36:37
9
_abimbola34
Sophia ❤️‍🩹💯 :
Before nko😂😂😂😂😂😂
2026-05-01 13:54:32
5
harliyah36
ÃYÕÒLÂ🌚🫥 :
Ajeh make they talk as they like jare nah there turn me sef don talk my own past 😂. Mide for some reason 🤦‍♂️
2026-05-01 13:23:06
9
charming_imanni
Charming~Imanni/BSN🩺 :
I no get strength
2026-05-02 11:52:36
6
To see more videos from user @yourex892, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About