I no know wetin dey give me the mindset...but I just know sey I be celeb
2026-07-26 19:59:57
0
♌ØĞ🧞♂️💦 :
i pray my mother ur mother will be alive to eat the fruit of their labour 🥹🙏
2026-05-03 14:25:36
201
🪔AnointedChops✓ :
Bruv I swear you gerrit. I just dey get tha feeling say I don jam am
Soon Soon🥲
2026-05-01 19:55:27
135
༺𝕸𝖗 𝕽𝖚𝖊𝖇𝖊𝖓༻ :
I just de happy because e no far again 😂
2026-05-01 21:05:31
60
SØÜL.IÑK :
May God bless all the first son
we're getting rich soon I swear
2026-05-03 07:38:33
19
Eliz_abeth :
Amen God go raise our hand more than expectation
2026-05-07 00:37:06
4
CK🕊️ :
I can’t wait for God to bless me more so I can bless others. Amen
2026-05-03 05:47:35
12
Success_sings :
We gather dey, soonest we go rich
2026-05-03 15:37:43
4
little gentle :
AMEN
2026-05-01 22:45:20
18
꧁ঔৣ☬✞T•O•X•I•C✞☬ঔৣ꧂ :
I no know why but I just feel relieve as I watch this video
2026-05-02 09:23:03
5
SAYLESSTOTHEWORLD🎭 :
I no too dey enter coment section but as i see this one my body tell me because e no easty for us first chil
may we first child be among those who go make am Amen🙇♂️🙏😩
2026-05-04 20:43:18
4
Kelly b :
Amen and amen 🙏🏻 i believe
2026-05-13 19:40:36
2
60%🪫 :
Amen bro 🤲🏾🙏🏾
2026-05-04 05:13:18
1
a_foke19 :
Amen oh my bro🙏☹️😪
2026-05-03 10:31:50
2
lamberlourd :
Amen oo
2026-05-03 21:23:23
1
Saeviel :
inshallah 🙌
2026-05-03 17:03:35
6
Osagie Nice :
Amen 🙏
2026-05-01 20:51:09
1
✨MIcKEY_SMaRT🌈☃️ :
Amen
2026-05-04 12:42:42
1
Success_sings :
Especially, us only son
2026-05-03 15:38:27
1
. :
Amen ooo 🙏🙏
2026-05-03 10:46:44
1
Emmy Black✔️ :
amen oooo😊
2026-05-03 08:43:42
1
𝓙𝓐𝓨𝓓𝓔𝓝👽 :
It’s not easy out here man 😳
2026-05-09 21:38:02
1
t *👑 霍比里奇 零八 💎* _ :
where any money dey pls tag me senior,I'm just 17years boi and also first born.... guys pls tag Mee.....✨✨✨💕💕
2026-05-10 04:50:40
1
Son Øf Gräce 💚😇 :
Amen 🙏 🤲
2026-05-02 02:55:19
1
To see more videos from user @gvoidd1, please go to the Tikwm
homepage.