omo God go bless you bro but for d end of d voice note e dey mention d app name how I fit take cut am
2026-05-03 21:10:02
343
H🏀SEA :
Boss you Sabi any one wey fit translate to any county language 🙏🙏
2026-05-03 18:50:33
36
𝑳𝑶𝑺𝑻 𝑺𝑶𝑼𝑳 💔 :
No app like character ai for celeb
2026-05-04 06:42:22
11
user98762939249 :
Something wey I Dey do by myself 😁
2026-05-04 08:20:19
42
† :
na em b this boss?
2026-05-03 20:27:17
41
$cott_C€l€🅱️ :
Thank God for my Samsung wey dey split screen
2026-05-03 23:03:28
64
UN-IDENTIFIED lONER :
Is it free or paid
2026-06-25 19:27:37
1
June 18💙👽🦅 :
As long as you can’t clone , it’s not useful
2026-05-04 09:15:46
7
🌴🌴POPDADDY🌴🌴 :
Ah swear me and you go get better cl this month 🙏🙌
2026-05-03 23:12:10
7
X̳ÀV̳ÂG̳É 🚶🏼♂️➡️🧸 :
Name of app?
2026-05-03 10:03:54
24
à ñ ď ý ⚡️⚡️ :
I no see am for Apple Store o boss
2026-05-03 15:41:33
10
Malo Dc :
I wish everybody get good heart like this gee but nha man voice dey talk 🥰
2026-05-04 01:11:23
5
Ehis_Nice :
why he day talk after you write watin you want make he supposed talk he go come talk another word generated by revoice abeg how I go take remove the one way day talk generated by revoice for the last part
2026-05-03 17:35:38
6
AŚĶ ÕF ŃÈĎÛŞĶÏ🥷🧃 :
bro how I go take comot that last words,(created by revoice)?
2026-05-04 12:21:20
0
1 9 6 0🫀 :
Brotherhood ❤️
2026-05-04 01:52:32
6
Bigrolandofuk🇬🇧👜 :
As long as it get chatgbt i am so much covered
2026-05-04 20:49:12
1
R🏀B🏀S🥶✨ :
Thx I don follow you
2026-05-04 03:13:56
0
❤🖤Pablo_chilli🌶✨️ :
una still dey 2019 ooo
dm for latest
2026-05-04 18:30:28
0
Tuxler🦅🦅 :
Eno Dey kam broda 😭
2026-05-04 07:29:40
0
Onlyonelexis :
App wey cast for 2023 lol,no be the main one be this
2026-05-04 09:48:47
1
To see more videos from user @hustlerszone6, please go to the Tikwm
homepage.