Person wey spend wisely self money don finish just pray make you no stop earning 😭☹️😢
2026-05-04 04:56:24
404
Abdul Qoyyum :
If all of us start to they cry TikTok no go contain us 😳😳😳
2026-05-04 05:54:11
73
𝐊𝐡𝐚𝐥𝐢𝐝 :
I don learn pass papa wey born me self 🙂↕️
2026-05-03 18:52:24
65
Abiodun😃💚 :
I don de text Blud wey we gather spend my own money since yesterday, Blud nor gree reply Blud again💔🤧😪
2026-05-04 06:23:43
30
. :
E worry mind 🥺
2026-05-04 20:11:25
3
📿HALEEMAH📿🕌 :
Wicked world 😭
2026-05-06 15:54:00
3
🩺𝓔𝓷𝓲𝓸𝓵𝓪💉💊 :
Oju aye po😩💔
2026-05-03 17:25:02
14
🌴🧃𝓞𝓛𝓐 𝓨𝓘𝓝𝓚𝓢🌴✨ :
Watin be dis 😒😒
2026-05-04 19:12:10
2
Dark cherry 🍒🌺🤗 :
Ajeh 😥💔
2026-05-06 23:25:48
1
sayheytorao :
Some of Una no go understand sha 💔😭
2026-05-04 11:22:54
1
OLUWA BIGG 001 :
No happened 🥺
2026-05-03 18:55:41
3
𝙄𝙡𝙡𝙪𝙨𝙭𝙣 ⭐️ :
Barryyyyy Jhoorr😭❤️!!!!
2026-05-05 01:38:17
4
. :
I no even dey cry again I just dey live wetin life show me
2026-05-04 00:59:06
4
jerry_3466 :
Some people go think say na memes
2026-05-03 19:42:18
4
Peter King👑👑👑👑 :
pls what's the title of this Barry jhay song
2026-05-20 07:45:42
0
payday0133 :
I can relate to this 2024 taught me the greatest lesson of life na only your mama gat your back in every situation God bless my mom and every other support mother 😪🙏
2026-05-04 07:43:35
10
olamilekan :
ehje mhi ❤️😭😭😭
2026-05-03 20:47:00
3
* ꧁༒☬ FARUQ ☬༒꧂🤍🫧 :
Naa then you go know the meaning of datiemo😤💔
2026-05-04 11:03:24
4
seyifunmi536 :
No memo 📝 na real Fact
2026-05-04 09:12:46
3
🅾️KanLawon💮 :
Momma Monica once said🥹
2026-05-04 15:15:40
3
🕊️ :
I cry pass you , but my pictures & video no leave my library come TikTok. Stop this thing stay strong Ggs❤️🔥
2026-05-05 10:33:04
3
RAJI💛💐💰 :
I spend wisely my money still finish guys 😭😹
2026-05-05 20:28:19
3
️ PEMISIRE💕🍒 :
you should do the calm ehn🥹💔
2026-05-03 19:22:35
3
To see more videos from user @bwoy_4our2wo, please go to the Tikwm
homepage.