omo the calculation wey dey the work no be here o me eh i dey give work 2 to 3 quotations come check the best one the client from that go choose the one wey he/she want. i no dey use calculator again i dey use Ai now.
2026-05-05 05:26:46
0
De Nobles interior :
allowed me make I dey my lounge in peace na🤣😂 dis guy😂
2026-05-03 22:18:04
0
The Badess F k :
I swear
2026-05-12 13:00:14
0
NOAH CLASSIC FURNITURE :
😂😂😂😂 furniture ✌️💯✅🤞
2026-05-13 09:41:26
0
user1702363061069 :
no be lie na good talk good bless you
2026-05-10 06:54:58
0
👑KING'S MAKER👑 :
Me dey seat down check am oo
I no fit talk
2026-05-04 06:00:54
0
Dharniell :
ajeh
2026-05-22 18:09:46
0
Thirstie :
me way node gree sleep till i don buy all the materials finish
2026-05-12 19:19:14
0
Dotishman Interiors Empire :
I Dey calculate oo na only me no wetin my eye see
2026-05-06 22:01:16
0
son of Grace :
I swear my boss
2026-05-04 13:44:47
0
Samuel Francis :
Na the lifestyle 😂😁😁😁😁
2026-05-09 00:59:02
0
tompolo interior :
Tell them oo bro
2026-05-04 18:50:09
0
Lordcedric :
I can’t give a quote on assumptions, no matter how little the job maybe
2026-05-05 12:11:39
0
mustapha hussaini :
na so my oga be
2026-05-05 19:08:36
0
kosmodis :
no be lie bro.
No matter the pressure, I no dey quote without proper calculation.
2026-05-03 20:37:34
0
Destiny osaivbie furniture :
yes sir
2026-05-04 12:32:51
0
Jacob :
💯💕💕💕👍💕💕👍💕🥰🥰 yes oooo
2026-05-04 07:11:05
0
investorosas5 :
Call my name but I de deliver 😁
2026-05-04 07:00:31
0
obynobrite furnitures :
Exactly bro
2026-05-04 18:28:37
0
Stanley Iduozee🦂 :
as a professional for work when u dey do all the time u surpose know price of recent materials for me I nor need calculate tell me what u want immediately I go tell u the price na today we dey inside ?
2026-05-19 18:50:16
0
Simeon furniture and interiors :
that's true
2026-05-04 09:25:03
0
IBADAN WELDING CONSTRUCTION🦺 :
I don do am before and I don learn now 😂
2026-05-11 15:54:42
0
Nuru furniture :
I swear
2026-05-03 23:51:27
0
To see more videos from user @mastercraft_furnishings, please go to the Tikwm
homepage.