@bluelee_codm: i don tire 😭😭 cc; @1v4Don #codmobile #codclips #codm

⭐️𝑩𝒍𝒖𝒆𝑳𝒆𝒆𖣂
⭐️𝑩𝒍𝒖𝒆𝑳𝒆𝒆𖣂
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 03 May 2026 20:59:33 GMT
48546
6692
107
113

Music

Download

Comments

zoroyti
Zoro is Shadowbanned🕸️ :
U no just sabi😭.💔
2026-05-04 23:00:07
155
living_2027
𝔹𝔼𝕃𝕀𝔼𝕍𝔼🗿⭐️ :
duo partner anyone?
2026-05-04 11:41:47
82
_istayswift
swift :
First off that gyro 😂
2026-05-04 16:22:14
33
small.gamer.girl
🦋Pretty baby CODM 🦋 :
oya stop playing solo 🥹
2026-05-07 15:50:38
16
susanritchie2179
susanritchie21 :
Oga dey calm down nah you too dey rush
2026-05-06 13:16:15
1
whoistoriq
TØRIQ👑 :
You no sabi use trap master. Trap master hold them many times flank them from back but instead u just Dey run run everywhere
2026-05-04 07:49:18
14
long.tyme
baby face :
i tried 1v4 omo na camping I use survive till 2nd position 😂
2026-05-04 09:26:40
7
vik_milli
VIKMILLI :
I like as hand Dey meet all of us 💔😂😂
2026-05-07 13:11:53
3
salkingjus
salestate :
on a serious note wetin u wan been do for first clip😂😂😂
2026-05-04 19:24:09
2
billie_ray_
Billie Ray🦊 :
This one na ms aje na why I no de play for now 😂
2026-05-06 14:41:44
2
51starboy
₦star gen :
u think say gyro go make u op😅
2026-05-05 03:27:47
1
aise278
ℂ𝕛 ✞🥷 :
Pressure full your body … day calm down day play game
2026-05-12 17:29:11
1
mafiabackagain_
Mon_Mafia :
Wattin you be one do for first clip?? 😂 Merlin abi 😂
2026-05-05 08:59:28
1
simple_gaming10
simple_wipe :
the game dey show u pepper anyhow😂
2026-05-06 13:05:31
0
king.sporsh
IFE🅰️NYI ~CHUKWU🚀 :
Omo everybody don sabi the game finish 😂
2026-05-04 00:32:53
6
realab140
𝓐𝓫: 𝓜ús𝓴𝓨 ✦ :
i think say nah only me don nitice say lobby don hard now 😅😂🤣
2026-05-04 08:23:21
2
big____current
current exchange :
Send me your sensitivity code bro please
2026-05-18 23:05:46
1
dn114_
D.N :
This is me lately 🥀
2026-05-04 02:56:04
1
ab_hay7
Abhay :
Try look for a duo
2026-06-10 14:46:10
0
To see more videos from user @bluelee_codm, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About