it been 10 month now we i don cash big found last
na 5$ 10$ i dey collect 😭😂
2026-05-04 09:56:09
356
Cleric Ridwanulahi Temiosoro :
i pray u go cash out this week if u believe
2026-05-05 20:11:11
95
Hammedino_💡 :
God please 😭🤲. It’s not funny again 😢
2026-05-04 12:11:43
135
Dimeji 🥷🏽❤️ :
I never collect $1 this year
2026-05-04 17:05:11
38
😶🌫️IRE…….🥷🏿🦀❤️ :
Today is my birthday incase anyone care 🎉
2026-05-05 06:20:18
31
Akindele❤️ :
2 months now no cash out 😂😭
2026-05-04 14:11:31
30
Ariku yeri :
I never rich self I day face unlimited sapa 🥹
2026-05-04 11:45:10
7
Hay why23 🧤 :
Try Dey buy pack of rizla, no Dey buy 6 for 100naira ,pack of rizla is 82leaves , and if you buy 6for 100naira and you buy 500naira own that’s is 30leaves, and dem Dey sell pack of rizla for 500naira, can you see how many loss so think about it
2026-05-04 14:18:55
9
Your_papa_first_son :
Since January 2024 me and sapa they fight royal rumble 😂
2026-05-05 17:17:14
0
meenah_Of TikTok ❤️🌸 :
Sapa yen go viral
2026-05-05 10:23:01
21
ola wire 🛃 :
Omo it has been long I saw you on my fyp oo wetin sup🥰
2026-05-04 16:56:59
22
BIG para boi 😎☠️♂️001 :
it been February 1st I collect money last God help me 🙏🙏🙏
2026-05-04 19:58:39
8
🤍 OLUWAFEMI 🤍🗽 :
Omo I no fit remember when 5k enter my Aza 😳😏
2026-05-04 18:02:16
5
FRESH 😇 ♎️ :
Goduuu Abegiiii 😫🙏
2026-05-04 07:35:08
13
goldendelly :
Abi which kind life be that 😭
2026-05-04 20:16:54
1
🅰️LEYE DNF 🆙 🕊 :
WhatsApp status yaaa 🤲
2026-05-04 18:21:31
1
unitedggmu0 :
Follow for follow
2026-05-05 15:17:15
1
❗️BIG__OTF 👻🦁❌ :
E just get as e be 😔 but Alhamdulillah sha 🙏
2026-05-06 09:18:58
3
.💀 :
e no funny aswr 💔💔😳
E worry mind 💔
2026-05-04 18:34:12
4
No stress zone🌹💯 :
receiving promise since January till now still yet nothing comes out
Allah make I no see am again oh
2026-05-12 12:30:08
1
To see more videos from user @marley_oshaa, please go to the Tikwm
homepage.