Today is my birthday guys, please i need your support 🙏❤️
2026-05-04 10:02:51
16
DAVID ʚĭɞ :
Try Dey buy pack of risla, no Dey buy 6 for 100naira ,pack of risla is 82leaves , and if you buy 6for 100naira and you buy 500naira own that’s is 30leaves, and dem Dey sell pack of risla for 500naira, can you see how many loss so think about it.
2026-05-05 12:19:18
5
Official St.wixxy :
even if na 2 weeks I go wait for this comment section to load 😂😂😂
2026-05-05 21:27:14
7
preacher_boy01 :
May our efforts not go in vain this week
2026-05-05 09:19:31
5
Saint Uriyah :
Carter win fight but Portable drop catalogue of memes for us.. 😁😁
2026-05-05 07:56:28
5
Manjo72 :
na lose him lose nor be bad person 🥰🥰🥰🥰
2026-05-04 20:56:54
5
Haybee :
The way I love this his intro ehn 😂😂😂
2026-05-04 17:33:13
8
Kingsley Emeka :
I no want this kind energy 😂😂😂
2026-05-04 11:12:08
9
Omolola🍑💐 :
Portable😂
2026-05-04 09:40:58
5
Ayinde🤍 :
All these energy for a 360😂
2026-05-07 18:57:43
2
AMG🏆 :
make this energy no near me abeg 💔😂
2026-05-04 16:21:09
3
THE LAUNDRY GUY 🧺 :
Ona don start 😂😂😂
2026-05-12 07:31:00
2
BIG DEAL :
make i start new week with happiness, come end am with tears abi ?? no be me and una 😂😂
2026-05-06 10:18:05
1
Omo Akin 007🖤 :
But make the week no end like his energy ooooo😂😂😂
2026-05-09 22:47:47
2
arewafashiondesigner ✂️🧵 :
W juju in the chat 😂
2026-05-04 10:23:41
3
To see more videos from user @pulsenigeria247, please go to the Tikwm
homepage.