My May transaction history just Dey muse me Becus I suppose don buy land oo from just May ooo😩💔😂😂😂
2026-05-26 15:25:40
4
Agyeiwaa Kode3 💞 :
I wan faint this morning 😫, spending choke 😅🤣
2026-05-06 09:44:53
38
Hardeymide360 :
for my account balance I am nothing
But for my account transactions I am something oo ,only last month transactions eh. almost 1 million 😂😂
2026-05-06 12:17:51
2
Mercycent :
I tire oooo.......even me,i never still remember wetin I buy sef
2026-05-06 18:54:30
4
𝖀𝖓𝖐𝖓𝖔𝖜𝖓 :
pls I need a life insurance it getting worse
2026-05-06 14:17:47
6
Leemah Luxury kiddies thrift❤️ :
Me and Opay every month because I no dey get shishi for account still money in 908000 money out 809600🤦♀️
2026-05-06 20:48:05
3
Naa Asheley🍒🦋 :
You just don’t know what you bought sef😭😭😭
2026-05-07 10:44:30
1
Julie James :
My salary is gone and it's just 6th 😭😭😂
2026-05-06 20:55:39
1
Bubbles🫧💗🌸 :
😩😩😭it’s not even funny. Who cursed me with spending 😭
2026-05-06 18:10:34
2
Meet-Franca :
Me since April till now 😭😭
2026-05-06 04:33:33
6
LayersofImole💡 :
Me after today😭😭 make una help me
2026-05-06 21:11:17
3
Eyare🫦🌸❤️ :
Name of the movie/series pls
2026-05-08 08:01:16
1
J🍒 :
Na me pepper na me be salt
2026-05-06 17:38:50
2
Genz_mummy :
see am
I just dey check dey cry
expenses plenty pass income how I wan take enjoy this my 20's now
make somebody help a sister with update abeg🙏🙏😩,I don dey nearly run mad,I need help with at least update abeg
Person pikin need more income
2026-05-07 16:06:18
2
_✨MORAYO✨ :
My data history got me on chokehold fr😭😭
2026-05-06 20:46:50
1
TiⓂ️iiii🍃🏂 :
goshhh 😂😭
2026-05-06 19:53:48
2
officialblack🌈💧🧜🖤 💦👹🐈⬛ :
omo I can't say anything
because today is just 6 and I have spent over 400k in this month somebody say how
2026-05-06 20:28:57
1
Olutola :
Nobody but me
2026-05-06 09:58:47
1
perpetual :
I remembered when opay sent your transaction history for April 😁
2026-05-06 12:59:48
2
To see more videos from user @a3loverr, please go to the Tikwm
homepage.