this is zanders products and believe mi their products are guud
2026-05-07 19:12:26
8
aquo_little :
Abeg who use clear white patches?
2026-08-22 04:55:45
1
chyssom🫦💎🥰🌹 :
is it good on the face sis
2026-08-22 07:26:52
1
nenny's_ glam :
my problem is Una no dey talk true again
2026-05-23 19:38:08
627
pîsçës🐝🍓🧞💦🌊 :
I Dan see like 30 products today,
how many cream I wan screenshot 😩
2026-06-23 17:04:11
108
꧁༆Ayomide ༆꧂ :
My baby but I love the orange one pass lol 😂😂
2026-08-18 21:35:32
5
chinny baby❤️❤️❤️ :
my own work on this TikTok nah to dey screenshot any cream i came across
2026-05-22 21:10:31
110
Designer in Oju ore ota✂️🧵🪡 :
Person wan mad because of skincare I don too buy they ended up darkening me😭🥹and na only paw paw cream Dey do me wonders I think we are tied😂😂🤏
2026-07-27 20:36:14
22
Boldgirl 🦂♏ :
Make e no reach my turn after buying it e no go come work for me oo
2026-05-06 05:37:01
171
Memes😇🩷 :
The cream is nice that’s what am using but I started noticing stretch marks I done dump am using Vaseline for now
2026-06-02 06:34:37
10
Nenye ❤️ :
Una Dey lie . Na so I Dey buy everything
2026-05-30 17:01:45
34
favourite 🇳🇬🇳🇬🇳🇬 :
my skin
2026-05-24 01:04:42
18
🦋🦄Thee_Athena🦄🦋 :
I am using that white one…and no lies detected. My man says my skin feels like a new born oo 😂😭. But I use another cream in the night and this one in the morning.
2026-07-22 10:40:40
6
@iam _cali B 🌹💫 :
nawa ooo
I don dey already run mad because of skincare
2026-05-25 08:11:18
35
Ewa_hardey❤️💘💘 :
How much is yellow one ma
2026-05-07 18:28:04
9
CHINESE BABY 🌹 :
No mind all dis people na lie o😂😂
2026-06-05 11:37:54
7
Cossy🦋 :
Na so una deceive me go buy pro lab 😏and now I don dey dark
2026-06-04 13:46:57
6
E&E🍒 :
I don change my cream tire oh😂
2026-05-28 11:37:38
27
Chi RomanEmpire⭐️💡💵🌹🌏🍏 :
Please Asa what are u using it with pls because this is what am using too …. But is my first time oo
2026-05-06 14:19:26
7
S &S Fashion :
so I can use the white bottle in the night and the yellow in the morning?
2026-05-23 09:11:36
16
Sexy C💕 :
Omo me and my advanced clinicals vitamin C oo, I fit change make I enter wahala😂
2026-06-20 06:41:40
11
elongeegbe125 :
i done tire for screenshot body lotions 🤣🤣
2026-05-12 18:46:02
5
yahweh is king :
oluwa help me nothing is working for me,my body is so uneven
2026-05-22 19:57:25
9
Augustine :
what is the name please
2026-05-05 22:56:36
6
To see more videos from user @rosewellskincareaura, please go to the Tikwm
homepage.