Nothing you won tell me I trust my babe she no fit cheat
2026-05-07 10:28:31
479
Lost💔💔Soul😞💜🔋 :
omo me way be say I know say my gf dey cheat and i still dey date her but I get am for mind say we no fit married🤣🤣🤣
2026-05-07 12:42:01
73
His Work :
Nah only me she dey follow talk
2026-05-06 22:09:58
324
Venomous guy 😒🫡😉 :
No be only me ooo na me know wetin I see yesterday 😂 my body just calm
2026-05-07 07:08:53
96
bee.real4 :
How do people believe one person will be talking to only you,just Dey enjoy your life Dey go 😂
2026-05-06 22:13:46
101
Debayo :
Forget about relationships baba where can we see sure cl abeg
2026-05-08 23:39:10
24
KINGY_CALEB✨♌️ :
Omoh this mindset will prep you for whatever is to come …💯
2026-05-07 13:36:37
25
ꨄ༄ŤǐŤǐłǎÿõ༄ꨄ❤️🥺💕 :
E never sure 💔😂
2026-05-07 20:42:01
10
HAYWHY🌹 :
to say the truth, if you want to be happy, just accept some kind stuff as a normal thing 📍
2026-05-09 12:18:19
7
official shigolizzy 🦅 ✔ :
Try Dey buy pack of rizla, no Dey buy 6 for 100naira ,pack of rizla is 82leaves , and if you buy 6for 100naira and you buy 500naira own that’s is 30leaves, and dem Dey sell pack of rizla for 500naira, can you see how many loss so think about it. Just stating my 2cents.
2026-05-08 06:17:07
8
damsley 🧃. :
This guy is saying raw truth 😂😭
2026-05-08 08:35:59
25
midesurprise_ :
Me I no get strength for mutiple people oh
2026-05-07 09:25:15
19
Ola-oluwatoyin🦋 :
Mko 😅😅😅😅
2026-05-06 18:46:19
43
🦉 :
I get options you self get options 😂
2026-05-07 13:58:59
12
femzeee0 :
Community Project
2026-05-07 04:30:25
19
oyin :
Fact boss
2026-05-08 04:06:02
6
(AkA)Animashaun# :
bro i feel so bad😞
2026-05-08 13:46:13
7
Kolawole :
This guy dey cap oooo i swear nah fact
2026-05-07 08:44:35
11
ALABAMA 💚🧨 :
Make all of us sha Dey enjoy ourselves
2026-05-07 19:16:35
5
Seyi Funmi omolara :
Omooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo it’s well
2026-05-06 18:23:29
14
adolfNotHitty :
Omo e just be like na me this guy dey follow talk this morning na wa o 🫠
2026-05-07 07:24:45
9
____HEFW🌎✂️💝 :
Nah only my man I Dey follow talk😏
2026-05-07 03:03:11
13
Seyi Funmi omolara :
God help us
2026-05-06 18:23:42
8
_makalambo1 :
Olohun
2026-05-06 17:59:39
7
To see more videos from user @lamdream7, please go to the Tikwm
homepage.