At least I do my marriage open store for my mom buy 15promax for my self 14promax for my wife and better Infinix good GB for my mom give my younger sisters 250k each to manage
2026-05-07 09:39:19
737
Damoleedml🔏 :
God no let dem mock me oo😪💔
2026-05-06 22:13:48
1147
charmzy🇲🇦🇳🇬 :
Make we share update who’s in 🥺
2026-05-06 19:38:57
752
𝗦𝗧𝗢𝗡𝗘𝗥 𝗟𝗔𝗠𝗕𝗔👿🌑🦇 :
Imagine you becoming a billionaire at the age of your battery percentage🥹
2026-05-06 23:42:42
72
~😪❤️ :
To sleep sef con hard😭✨
2026-05-07 01:14:47
113
𝓜𝓲𝓴𝓴𝔂🧃👻👿 :
And I promise myself car oo 😭💔
2026-05-07 13:14:41
58
Sad boy 💔 :
So nobody notice say nah 7 months left ?😅
2026-05-07 13:14:44
8
EVIAN BTC👿 💰 💎 :
I'm grateful 🥲, I don't lack 😌
2026-05-08 05:17:39
6
Sad.. Lonely..SouL💔🖤 :
and I no achieve anything
2026-05-06 23:53:17
21
Becca❤️ :
Omo people Dey go through a lot o💔
2026-05-08 11:45:44
35
Ms.Na🌸mi :
Atleast I buy pc , before the year end i go buy 16inch pixie, e go better .
2026-05-07 14:54:02
5
Emerald👑 :
And I never commot this country nawa oo
2026-05-08 19:58:44
9
badboy_owen :
the confidence say one day e go clear>>💯
2026-05-09 22:06:23
5
Bills Exchange 🔌💱 :
e go far 💔
2026-05-09 07:36:45
5
Akara and pop by promax💕👻 :
I don’t even know what I want again 🥺
2026-05-07 06:40:55
74
JEWELRY-VENDOR IN IBADAN🌻✨ :
Wahala waaaaa!!😩🥲
2026-05-08 17:49:41
5
OLUWATOSIN :
Omo, I never do anything this year na like this I go Dey live my life dey go😒
2026-05-07 19:25:49
10
Ă^atar :
At least I buy land 😪
2026-05-07 04:48:40
758
Eerry~Media :
At least I buy land
2026-05-10 06:31:16
6
Trish bee :
omo this is not the plan oooo😩🥀 I never even buy clothes for myself this year 💔💀,GOD!!!!!!!😩😓😑
2026-05-08 09:57:27
6
To see more videos from user @ammockingbird, please go to the Tikwm
homepage.