Guy na so one of my guy wey we deh gather work 2 years ago, we deh gather make money, this guy changed environment and God answer him prayer he build house buy car for himself and him mama, I beg ham say; “my bro abeg share me update wey deh go na make him help my life naa mke we deh like before “ bro said ; “no be to help me be the problem but he dun look ham say we go deh same level and I no go loyal” that day my mind cut… but na God get plan man no be God sha… everywhere good
2026-05-29 09:41:07
67
Love Doctor 🥰💯 :
Life is not fair. May God help us.
2026-05-09 02:49:13
88
DA MI LARE :
I just followed you for dis btw i be mechanic
2026-05-13 17:56:21
57
Profile name :
1Love.bro.
Aye po gàn: there's room for all to shine.
the sky is enough for all birds to soar.
2026-05-18 11:52:23
15
Lawal Afeez :
This happen to me for real but trust me I don dey the same country with am without him shishi and crazy enough I still Dey struggle and he’s doing very fine here but I thank god am doing ok now
2026-06-14 00:51:56
2
IKA CANADA 🇨🇦🌴🐚☮️🧘🏿 :
Life 🥺
2026-05-09 10:15:42
13
LSaint :
bro your heart pure
2026-05-08 15:07:43
8
bkz.autos :
The sky is big for all birds to fly
2026-06-12 09:30:29
1
. :
Omo I don watch ham pass 3x
2026-05-27 21:23:43
2
LODTHUG🤙🏾✂️🧵 :
I give u follow because I be bad ass designer too🤣🤣😂
2026-05-31 14:36:50
2
Toyo Exhorter 🎭 :
Mmm deep
2026-05-29 16:11:55
3
_🌸Queenlatifah🌹🌸_ :
Omo 🥺
2026-05-08 06:54:47
4
Michelle renee :
omoh I watched dis like 5 times
2026-05-22 13:14:14
1
VERY RARE :
Life
2026-06-12 20:24:31
0
semzyrisky :
Man 💔
2026-06-13 08:20:01
0
Shî dì wén :
Life 💔
2026-06-11 22:49:39
0
ÌFÉ :
Omo💔
2026-05-08 05:55:35
3
OSHO BADDE$T :
Omo 🥺
2026-05-09 09:22:06
0
StyleAV :
deep
2026-06-03 08:11:57
0
RUPA THE ALIEN 👽 :
Omo
2026-06-05 07:45:15
0
soffidy50 :
Omo.
2026-06-03 17:56:17
0
Timi🐐 :
My life right now 🥲
2026-06-09 23:57:42
0
Dublon Lounge :
Maddd💔💔💔
2026-06-19 09:11:38
0
Sarah Willis🇺🇸 🇩🇪 :
Sad 🥺
2026-06-10 18:50:56
0
Maleek 🐼 :
Omo 💔
2026-05-22 07:33:06
0
To see more videos from user @rafaelclipsz, please go to the Tikwm
homepage.