@forthegaddamnbeeches:

21
21
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 07 May 2026 12:20:52 GMT
116173
20324
70
4387

Music

Download

Comments

h_o_fbigdom
𝑫𝒐𝒎 :
Pain me yesterday, I just buy chow wey I no finish, she for finish am
2026-05-07 14:25:48
139
zaddiepapi
Zadd :
na other people babe i dey use guide like this
2026-05-07 17:33:30
38
bighush24
Say_My_Name✨🎮 :
E no dey pain me at all, peace just full ground 😂
2026-05-14 18:41:44
4
_.babbyyyyprecious
precious. :
I no even dey feel am again,abeg which stage is this?
2026-05-20 21:49:12
1
gtimez
🌴🥀️ĞØĐ§ŤÏMĖ🥀🌴 :
e pain me oo but no be this garri wey I de drink we go de drink na😭😂
2026-07-01 14:33:47
0
badgurlsally
Girl🎀🫧 Sally🌸💖✨ :
Fr😓
2026-05-07 12:24:05
5
itneverlasts1
𝐅𝐊𝐋🖤 :
I don’t want one btw
2026-06-12 13:01:55
1
who_is_wisdom_
W I S D O M :
even as I get babe I dey pain me once in a while I just dey feel like I wish I no get babe
2026-05-07 18:50:49
2
living.as.dc
༒︎𝓖𝓞𝓓𝓼𝕻𝕺𝖂𝕰𝕽༒︎ :
Abi make I go beg my ex, Ai say make I choose my self first ahh 😫
2026-05-09 23:22:18
3
damage_106
Wdf goin on huh!!! :
But on God🥺
2026-05-17 21:05:29
2
fanatic457
Vincent🧃💣 :
nhh naw dis relationship matter pain me pass 🤦🏽💔
2026-05-07 12:30:11
0
piskylow1234
pisky :
name of this song pls 🙏🏻
2026-05-07 22:58:58
1
hebeprofound
Wdym :
Omo
2026-05-20 01:22:31
0
masudhategirls
Masud🫥 :
like 😔😂
2026-05-17 16:22:45
0
mic_hael_001
saynt🕊️ :
me too 😕
2026-05-07 12:30:00
1
atanzeal4areason
Handsome With WiFi 📶 :
If I’d be honest Fr😔😔😔
2026-05-09 18:14:11
0
lilsd999
lilSD999🇭🇰🥶🚀 :
Once in a while 😁😂
2026-05-26 05:19:33
0
westway9
westway9 :
2026-05-10 15:03:02
0
pinkytizzy
Pinky Tizzy :
I dey cry sometimes sef💔
2026-05-16 12:34:47
0
sani2bad
B A S I L🎖️ :
E pain me yesterday night
2026-05-07 12:35:40
0
To see more videos from user @forthegaddamnbeeches, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About