@fineboiidara: Caption from heaven 😭#fyp #iamdara999

Fineboiidara
Fineboiidara
Open In TikTok:
Region: ZA
Thursday 07 May 2026 18:08:24 GMT
614182
139003
750
9896

Music

Download

Comments

pellie_
Oluwapelumi🇵🇱 :
Na the stage wey I dy b this 😂😂my dm dry pass desert 😭😭
2026-05-07 18:57:42
3403
that_toxicsinglemom
that_toxicsinglemom :
Since I dun de bill guys now I rest
2026-05-07 19:29:09
1215
_1pretty_baddie
_1pretty_baddie :
I go lie for u?😂
2026-06-05 17:46:28
0
fayo_162
Fayo🤭🌸 :
Your phone go first dry ☹️😂
2026-05-07 21:53:21
435
dfwannie1
Anita🍓⭐️ :
Any small nonsense I don talk, “that’s disrespectful” 😁😭
2026-05-09 09:27:54
41
giftofgod301
🌹Gift_dgaf :
My relationships no de last pass 1 month nowadays 🤦‍♀️
2026-05-08 22:02:33
54
herleemamiles
Halima🦋🌹 :
I swear 😂 Halima u don change o n u no dey like this before 😂😂😂😂omo I don wise🥰
2026-05-07 18:27:20
522
big.rukybackup
Big Ruky💙🫦is back 🫶 :
Omo na TikTok be my WhatsApp now😂😂😂😂
2026-05-08 13:27:25
172
chi45se
Xoxo 💋 :
Your Dm go dry like my own 😂😂😂
2026-05-07 23:08:38
107
akanke862
꧁༆Akanke🥱💕꧁༆ :
Dem go say na one person dey teach u😹😭
2026-05-10 11:25:41
20
oluwafifehanmi015
Ms.Fife💋 :
Since I don dey money centered my dm come dry😂😂😭
2026-05-07 22:03:24
28
nailtechinoyo
Nailed_by_Wumi / Oyo NailTech :
My work guys💅🏻💅🏻 20 likes for 20likes??
2026-05-09 19:35:54
14
m.m.babe1
All of the above U can think🤔 :
Know your worth but nor loosequard when you see helper
2026-05-08 03:30:05
21
mealsbyswiss
𝓜𝓮𝓪𝓵𝓼𝓫𝔂𝓼𝔀𝓲𝓼𝓼🥀 :
Like maddddd🤣🤣🤣
2026-06-05 09:23:04
0
riri_luxe1
riri_luxe1 :
Nobody Dey gree text me again
2026-05-10 20:51:03
9
dominion314
Cupcake🧁👅 :
caption from heaven😭😂
2026-05-07 19:16:29
31
giftxy001
Gift🍒 :
your phone go first dryyyyyy😂
2026-05-10 21:42:34
10
omagiftplug
Oma Accessories ✨️ :
na the stage i dey, my dm dry, everybody dey avoid me. I love it🥰
2026-05-08 08:49:19
33
expert.debbie
Expert Debbie🫀🤍 :
Na that stage I Dey so😂
2026-05-08 08:44:25
9
real.ella89
REAL ELLA🕊️ :
Omo dem don insult me Taya . Buh odi eshi fr 🥺🥺🥺
2026-05-08 03:26:33
16
kristabel_x
Christabel💕 :
No body dey follow me talk again
2026-05-09 17:56:57
5
banky_a_catalogue
Banky_A_catalogue✂️🛍️ :
I no really send anybody like that..I know my worth like mad..Emi talaka oni karamo 😂🤏🏽
2026-05-12 21:26:52
5
cawlme_ayo
Imoleayo🌺✨💡🕯️ :
I know my worth die 😂😂❤️😌
2026-05-08 09:27:05
9
To see more videos from user @fineboiidara, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About