@herbaldoctorinbenincity: This happened in Benin city ramart park, a woman and the driver their faces was not properly shown. Thank God for my life 🙏#tiktok #viral #fyp #moreviews #foryou

Teenah’s Herbal 🍃
Teenah’s Herbal 🍃
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 08 May 2026 18:51:13 GMT
319433
18678
253
2868

Music

Download

Comments

kookie00198
Kookie001🇧🇪 :
They nor de ever tire for this format?
2026-05-09 12:05:53
718
fiona89025
Fiona💕🥹 :
I nor know watin who na Dey talk oh 😂😂😂
2026-05-09 12:38:48
178
jossiejayelle
Josephine :
For2026 this format
2026-05-09 07:27:05
507
realqwinfavy
RealQwinFavy :
Na person lovely dad and mum be this so …chaiii
2026-05-09 21:18:08
126
queenbecky662
Lastborn🌺🦋💎 :
ThankGod for your life ooo🙌🏾
2026-05-09 12:44:26
72
nn55856
Pẽ ÅrL🩵 :
I nor know wetin una dey talk about😂😂
2026-05-09 21:30:17
41
easty.friday
Mhiz esty ✨🌹 :
This format don tey na e nor dey work again 😂
2026-05-12 07:53:58
7
sugarpresh06
SUGAR🇳🇬 :
People sweet mom and dad
2026-05-09 09:23:53
107
nellyisimwenkpen
Nelly💕🦋 :
Abeg I nor know Wetin una dey talk about oh😹😹💔💔
2026-05-10 12:47:19
22
elizabethomotola1
Sexy diva 🎀🧸💕 :
I entered last week omo thank God i was going to first
2026-05-09 09:18:54
22
maxjerry007
✨Big Max ✨ :
I nor know watin who na Dey talk oh 😂😂😂
2026-05-09 22:00:47
15
thatgirljenny41
Sunshine 😍🥰 :
Even me ooo I swear the same man thank God for my life
2026-05-09 05:01:18
50
sylvia_oke
Sylv🌸 :
the format don over cast 😂
2026-05-11 15:10:00
10
incredible.judessy
incredible.judessy :
Smart girl
2026-05-10 11:27:42
15
queen_zaiesha
Softqueen🥹🎀 :
Chief and Peter 😭😭
2026-06-15 02:10:16
0
celeb_xoxo
CHIDIMMA🇳🇬 :
I don enter this kind of car before 🥺
2026-05-11 06:44:48
7
adorablemothers
ROYAL FRIEND'S and benefits :
me too I don't understand ooo what heppen
2026-05-09 23:29:48
9
ninas_place22
HAIR BY NINA :
Me wen like EarPod and music dieee, I nor go even hear one thing 😂
2026-05-10 11:04:14
8
dereason12
DE REASON :
the day wey I enter na dollar they are talking about I pretend as if I no dey hear something again 😂😂
2026-05-09 23:08:50
9
flyboidre12
Error 404🚭 :
Ai
2026-05-09 10:51:07
5
macbetumanah
🔱🫅🏽 MACBET (Titan's ⚔️🗡️). :
What is the format please?
2026-05-30 15:32:10
3
unknownxhick
Amaka🫠 :
Na God help me oooo
2026-06-15 12:40:56
1
To see more videos from user @herbaldoctorinbenincity, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About