When I bought my Camry Muscles, one of my guy tell me say "it is either Benz or Nothing ohhh" I felt bad that day. it's been years now and Baba still dey jump from Okada to Keke to Okada to trekking and my Camry is still serving me perfectly 🤔.
2026-05-09 10:01:47
6612
Yerima_Culture 🤝 :
watin do Airdrop? 😂😂
2026-05-09 10:58:58
1347
ÐÄÑŸ BīīŁŁīØÑš :
Some people think iPhone is an achievement 😳
2026-05-09 17:30:03
2923
Ayam Ojaytech🦂 :
As an handwork guy I value this my Corolla more than anything o 🥰
2026-05-11 08:45:48
421
Bull-lion Autos & More :
next Car owner..... like this comment
2026-05-10 23:09:22
384
Atreides🛐✝️ :
The iPhone air no de fly?
2026-05-09 21:47:46
1712
ÆÇË IS KING 🙂↕️ :
why siri no on auto drive
2026-05-09 09:01:23
1692
Dalton Sam :
Na when I da find Corolla na I know sa even 2003 corolla cost pass c300
2026-05-09 09:27:56
403
KingCity Boss :
As I no fit buy car for now, I say make I buy this electric Ghost Rider and e dey serve me wella….I don finally dey mobile…More keys to me 😭😭😭
2026-05-10 08:19:24
214
۞K£N.SLE¥۞ :
this is a sign for you to buy that keke now no let anybody pressure you ooo 😂
2026-05-09 09:49:37
241
APEX KLOTHING :
Abeg make una congratulate me, é no dey easy 😂😂
2026-05-12 07:23:29
18
OLA☠️🔥☠️ :
No be lie
2026-05-10 10:11:02
39
Smoke :
Corrola is most reliable car btw💔🥀
2026-05-09 10:45:59
360
🦇OBK D GREAT🦇 :
How can I pin this video on everybody's fyp
2026-05-09 09:07:13
158
Morley 🤭❤️ :
So The iPhone 16 nor Dey fly ? 😂😂😂
2026-05-11 13:57:42
22
♓îčĕ møňəý♓ :
baba even if na Mazda congrats bro 👏
2026-05-10 18:11:40
26
To see more videos from user @stillvillagepeople, please go to the Tikwm
homepage.