@chase7628:

Chase✨🤍
Chase✨🤍
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 09 May 2026 09:33:57 GMT
151409
21855
90
3938

Music

Download

Comments

ihidemyself2
O WISE 😹😹🤣🤣 :
I swear even person wey we they do everything together before when money finish he leave me alone and make another friends with another person Since then I don wise 😏😔
2026-05-10 09:01:37
101
cirosmile1
cirosmile1 :
I swear dem Dey do competition with me low-key until I fall I realize
2026-05-10 17:38:31
27
morgandc56
Morgan dc detective 🙈🤲🏿🦁👻 :
The moment I realized that no one in my contact can send me 1k na once I dubble my hustle ☹️
2026-05-11 08:15:01
11
big_sinzil
C 🤬🤬K E D 🔥🪐 :
I don witness am so I don space out 😳
2026-05-09 19:54:37
12
shadman2659
Shadman147🖤 :
That's why I am one man mopo
2026-05-10 15:44:57
4
d_pablo_99
Pablo_Nation :
U go just Dey calm 😂
2026-05-11 15:59:39
3
confidencee0014
CONFIDENCE ☮️ :
I Dey on my own lane since 3years now 💯💯
2026-05-10 01:51:56
5
_zillion27
Lekan is a Boi 🥷 :
Nah why ano dey keep friends… I know my circle ⭕️
2026-05-11 20:38:56
2
olamih38
olamih@👻 :
I swear even person wey we they do everything together before when money finish he leave me alone and make another friends with another person Since then I don wise 😏😔
2026-05-10 15:52:33
5
hardey_frosh
FROSH N.P.A 🤍✨♋️ :
Make ALLAH sha no leave me seh🤲😓💔
2026-05-11 19:03:42
3
creativity016
creativity :
I Dey tell you
2026-05-12 11:18:22
1
feyi9
𓆪𓆩♡𓆪 Yemi :
Especially…….
2026-05-12 13:05:37
1
abefe6033
ABEFE ☠ :
keep friends or like my comment 😳
2026-05-12 08:47:14
1
bigmuzkid0
I’m lost 😢💔 :
Them no like me I know 😏
2026-05-12 09:58:41
1
sunamiofficia01
🥷J E R R Y⚡ :
na facts but we just dey follow Dem relate ni
2026-05-13 06:58:14
1
ope_bulk15
𝓞𝓹𝓮 𝓑𝓾𝓵𝓴 🙂💛 :
Nah why I dey on my own since how many years now 💔
2026-05-12 06:18:07
1
lost_myfear
𝗛𝗔𝗥𝗗𝗘𝗬𝗪𝗛𝗔𝗟𝗘💚🐐! :
Nbl🙂‍↔️💔
2026-05-09 11:05:45
3
habibullah11_
Habibullah😈 :
Life goes on my brother 😪
2026-05-11 02:26:33
1
omotolani380
🍀ŤŘŨŠŤ ǏŚŠǓẼ☘️ :
Pls title of the song 😓
2026-05-10 07:02:29
1
To see more videos from user @chase7628, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About