@bbcnewspidgin: Just a week ago, many pipo no know about di Nigeria Democratic Congress (NDC), but today, di tori dey different afta two ogbonge opposition politicians join di party. Peter Obi, di former govnor of Anambra State and Senator Rabiu Kwankwaso, former govnor of Kano State, join di NDC last week for one surprise move, and dis Saturday na di first eva national convention of di party for Abuja, Nigeria. Kwankwaso and Obi bin follow for di opposition joinbodi movement, Di Africa Democratic Congress (ADC), wia some strong opposition politicians for Nigeria bin join togeda to try to remove di ruling All Progressives Congress (APC) from power. But internal disagreements make dem change dia mind and join di NDC, party wey be say na just fresh political party wey di Independent National Electoral Commission (Inec) bin no even gree to register, until court order dem to. Reporter:@chukwunaemekingsl Edit: @TemFilms #ndc #peterobi #kwankwaso #nigeria #bbcnewspidgin
BBC News Pidgin
Region: NG
Saturday 09 May 2026 15:23:56 GMT
Music
Download
Comments
Joseph A Enemah :
Abeg who won the primaries 😠
2026-09-15 10:09:23
0
PAN DA 🇺🇲🚀 :
we no get party
anywhere obi go we follow
even if na Birthday party ❤️❤️
2026-05-09 17:00:41
58
John Chinedum ™ :
Mr. reporter, mention OBI first b4 Kwankwaso. Put a big respect to it as you do so.
Peace ✌️
2026-05-09 18:21:47
18
alawodeajani :
Please go register for NDC oo
2026-05-09 17:57:04
3
WATER WATER :
N. D. C or nothing 2027 obi kwankwaso
2026-05-10 18:57:24
1
NZE 🇳🇬🇸🇪🇵🇹 :
we are with NDC
2026-05-09 16:41:34
14
zila marine :
we no dey hear of ADC again
2026-05-09 19:49:12
3
Ebonyi Amaka :
Ndc I stand
2026-05-09 18:52:44
2
RoselynLUR :
God will help us. ooooooo
2026-05-10 20:43:54
0
Hassan Ali :
please help me with money 🙏✨✨
2026-05-11 09:59:25
0
fabito :
A New Nigeria Is Possible With OK 🇳🇬🙏💪👍
2026-05-09 20:38:18
2
DK Puyol DK :
Ok💯💯Obi♥️♥️
2026-05-09 20:56:14
1
Jaydeyson ways :
They shall succeed
2026-05-09 17:02:38
0
Manje1906 :
Am very ok now
2026-05-09 20:01:56
1
👑LordlouizJaczz👑🖤🌍 :
Peter Obi is a force ✌🏾
2026-05-10 06:53:50
1
Mazi Uchenna Pascal Somuadina :
we are with NDC
2026-05-09 15:57:09
4
Immortal_opulant :
Obi the way to go!!!
2026-05-09 17:18:08
2
urchman_jackson🇳🇬🇧🇷 :
O.K ✅
2026-05-10 23:39:05
0
Dans'E :
I think wetin u think
2026-05-09 17:14:40
0
Ticktacfoe :
This journalist sabi workkkk
2026-05-10 16:03:07
0
ZARDA🇬🇧🇳🇬 :
Cool 🥰
2026-05-09 17:10:00
0
jibo@B :
Anywhere OBi go we go follow, a new Nigeria is possible 🇳🇬
2026-05-10 15:17:24
1
WATER WATER :
me and my family is here in NDC government peter Obi and kwankwaso or nothing 2027
2026-05-10 18:59:29
1
lucky001 :
somebody shout power to NDC
2026-05-09 18:42:47
1
To see more videos from user @bbcnewspidgin, please go to the Tikwm
homepage.