@sharpswitch: Involve me 🙂‍↔️🤝 #sharpswitch #GehGeh #gehgehuniversity #gehviral #relatablevideos 📺: @GehGeh

sharpswitch
sharpswitch
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 10 May 2026 23:29:24 GMT
1149740
170920
524
53781

Music

Download

Comments

snow56.6
𝕊 ℕ 𝕆 𝕎 🫆 :
Come help me pick waybill
2026-05-11 10:01:50
2241
dhope_khide
🦇🔞❗️𝐃𝐡𝐨𝐩𝐞🦇❗️👽 :
I swear you will never suffer if you like my comment
2026-05-13 00:29:55
302
user727733983560
KNOWLEDGE :
where the risk dey abeg.......
2026-06-04 06:27:26
1
crossgee3
Daddy's Fashion :
Trade gold and use 200 lot size
2026-05-11 14:09:45
134
ayo_mideyhh
️ :
I get 700 odd for you
2026-05-11 10:43:12
58
herkanbee
♏️ubby💔🥷 :
Sure 5 odds make I put 5m😭
2026-05-12 10:36:25
27
baller_daniel
Daniel jr💫⚽ :
abeg make Ena de allow us download
2026-05-11 06:50:25
400
i_s_a_a_c88
๛D A R R Y L🧃🕷️ :
Take this show me
2026-05-11 10:19:58
60
accountnotfound28720
Account not found :
See I go da report account oo why Una no go allow us download geh geh video again
2026-05-11 07:17:16
8
robert.butler04
Robert Butler :
This Guy dey try tell Us Things
2026-05-12 17:31:23
19
ilerioluwakokiye
Your unserious boyfriend :
Me wey be risktaker 😂
2026-05-11 11:13:33
28
godover_e
Godover_e👽 :
Involve me I get the mind 🦁
2026-05-11 08:04:44
73
aloneboy23424
aloneboy☹️🙌🌴 :
Abeg na which kind risk they day talk about?
2026-05-11 21:04:15
5
kbwaranta1
KB WARANTA :
Ghe Ghe many things way u done talk way I done listen to done fully change my life more wisdom big bro
2026-05-13 01:22:03
6
limitless.acg
LIMITLESS ACG :
Obiagu is Active!😂✅
2026-05-11 16:15:18
8
boy_imole
Imole💡 :
Aviator 😂😂
2026-05-12 00:30:05
11
joshuezeugo1
joshuezeugo :
nah my life savings i day fear to use bet
2026-05-11 09:50:30
9
mighty01xgmail.com
MIGHTY🪖💙 :
guys today is my birthday
2026-05-12 04:39:18
6
bigoke23
B!G OKE :
Me Dey fear to take risk ooo abeg let me dey manage my life dey go like this
2026-05-11 10:05:16
31
matteasy323
Matt eazy :
I wan use all my salary risk one 10odds
2026-05-11 18:29:17
6
ga_breel
Its gab_vibe :
aviator
2026-05-11 15:36:19
5
To see more videos from user @sharpswitch, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About