@mr.kelvin019: End it man 👍@MR_KELVIN🇩🇪 #fyp #writeup #xybca #jokes

MR KELVIN ♟️
MR KELVIN ♟️
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 11 May 2026 07:54:28 GMT
158759
25101
350
4916

Music

Download

Comments

arikeolami14
M💋 :
Me meself ino get 2k for acct talkless of 10bay 😂
2026-05-13 13:14:32
806
mideo280
꧁❦🌸AYOOLA❦🌸❦꧂༆ :
I see who reposted🥹my eyes blur 🫩
2026-05-12 17:07:09
375
phavour378
Fayvour💞🦋 :
Me wey no get 2bay nko 😭😭
2026-06-09 13:05:49
0
dls.son6
Dls Son :
Even 500 I never collect 😂
2026-05-12 14:26:42
179
driplawd_8
L🅰️wdhategirls🌴🪫 :
Is 5k still good?
2026-05-12 18:57:05
74
somotochukwu519
🇬🇧🇳🇬Somotochukwu ❤️🍃 :
Nh my babe send me this video 😂
2026-05-12 20:03:33
30
imose425
imose :
I dey spend on my man o and that’s because he worth it .
2026-05-15 12:28:43
18
babyzino21
𝐁𝐎𝐋𝐔🥷🏻❤️ :
Even if you don tell me 3 weeks before I still no fit get that 10k talk less of urgently😹🤲
2026-05-15 08:01:49
15
adesewatomi3
Ewa🧃🌊♏️ :
Make my babe no see this oo cuz Omoh 😭even urgent 5h I never get😭😂💔
2026-05-13 11:15:08
13
alabiwire4455
ALABI 🔥❤️‍🩹 :
Omoh my girl dey send 30 k urgent ooo 😂💐💕
2026-05-12 02:58:15
43
beauty_by_wunmi24
Beautybywunmi💋 :
Abeg no break up o😭na only u I get o😂
2026-05-13 15:24:12
17
only1atarodoo
only1atarodoo :
Omo and my babe ask me for 10k recently o😩😩😩 how do I explain that my money is always locked but I love him 😩
2026-05-15 12:50:49
5
dfwpeekin
Aayo✨ :
My girl is the best 🥰😁
2026-05-14 07:07:50
7
tobi_2124
OLUWATOBILOBA❤️ :
I no fit leave my babe oo 😂💔
2026-05-12 17:20:27
13
slimzy1416
Slimzy🥹❤️ :
Hmmmm,na em make I never wan Dey for relationship,cuz I nor say I nor get SHI SHIIIIIIIIII🥲
2026-05-13 20:03:38
9
zeemtrad1
FabricPlugNaija🎽❤️ :
Me self i no get 5k😒no pressure my babe!
2026-05-13 18:20:35
6
eddy__gold01
Eddy Gold :
My crush don repost 😭
2026-05-13 19:07:29
6
damilola00148
Dꨄ. :
2026-05-12 10:04:25
8
pretty__julian
Tidesola🤍 :
No wonder my ri no pick my calls again 😭😂…so he saw this before me
2026-05-13 19:36:38
7
bioluwatife_8
Ife☯️ :
My own money no pass 1k ooo 😂😂
2026-05-21 23:40:21
4
To see more videos from user @mr.kelvin019, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About